Loading video...
Video Failed to Load
Bella shmurda is too real๐
11 Comments

Agba Peace1 year ago
Be like say baba don go to another school after Lasu. God bless Bella

Solar Heavy1 year ago
these vocals are unreal

Starboy jnr โค๏ธ๐ฆ
1 year ago
Go to school, be learned, be outspoken and the "say what you have to have cause it's important" part go far u really need am ๐ฏ๐

Fresh Kay1 year ago
This guy don improve die ๐ฅฒ๐ซ

vvvv1 year ago
Baba don get lesson teacher

Gideon Glory Osazuwa1 year ago
See Bella sharp sharp. God bless you

Falana Babatunde1 year ago
I too love this guy

Afeeeeeeez1 year ago
Bella werey ,he no won loose guard in front of the girl

Petersid1 year ago
Bella go school last last

Solomon1 year ago
Bella the speak abeg ๐๐

Omo oba1 year ago
Sounding like Wizkid
Related Videos
Wetin Bella Shmurda dey do ๐๐๐คฃ
Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ
622,756 views โข 1 year ago

