Loading video...
Video Failed to Load
Bella Shmurda teases his unreleased collab with K1 De Ultimate from his forthcoming album โ omo, this song enter ๐ฅ๐ฅ
440,080 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

SEE AS KOLU BE LIKE ORACLE ๐ญ๐๐

Bella is fvcking talented

This song is banger

Tf is this ๐น๐น

Nice one guys, the vibe is real with real energy

Tell us what happened to mohbad first

Heโs coming back bigger and bettter!!!!!!!๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Kolu dey always make me laugh ๐๐

Bella Shmurda get pure talent, but na that English wey no too set dey do am strong thing.

We go chop till Next year ๐ฏโค๏ธ This song enter ๐ฅ

I dey feel Wiz vibe for this Bella verse๐ค๐ฅ

Kแปlu come resemble Iya Gbonkan

Bella shmurda don ft Kwam 1 kee

@TallBlackDaniel Bella odeeee padaaaaa

Song too sweet by the way. Bella has always been one of my favorites naija artists. The voice is outstanding ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

No be everytime pen game,they have made Afrobeat boring Sometimes,this is what Afrobeat is all about. VIBES.

Bella wereyyyyy High Tension @BellaShmurda

๐ญ๐ญ

Wetin kolu put for head ๐ฉ๐

High tension bella Is back man ๐ค

Na kolu face I juss dey look since ๐

Gbedu !!!!

Ose my brother ๐๐

@StreamviDL download

I swear Fola hand dey this song. This is a banger tho

Omo make @BellaShmurda ft @BNXN ๐ฅน. Make dem at least sing together

Banger , when e de drop , btw ta lo da bi ebora yen though

Yeah he really need this kind hit cos Bruh fell off buh his people will actually come for me when they know Iโm saying the fact heโs not used to be the Bella we all know

Nobody noticed kolu?

You all are just having a hint of what @wizkidayo meant when he said @BellaShmurdaโs sound is blessing to Afro beat.

Omo too lit ๐ฅ๐ฅ

Banger

I have heard enough! na Major hit be this

Omooo

