正在加载视频...

视频加载失败

27,698 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

Da3m 的头像
Da3m7 个月前

Naso opay dey whine person with notification like say money enter aza

👨🏽‍🍳 的头像
👨🏽‍🍳7 个月前

@lordlambaclipz The chicken eyes first blurrr😂😂😂 He no beleive am The chicken na nepo chicken 🐓

Queen Ella☢️✂️❤️ 的头像
Queen Ella☢️✂️❤️7 个月前

Once salary drops, before u know it…..

EzeUtd 的头像
EzeUtd7 个月前

Justice for that Chicken

JᴀʏCɪᴛʏ ᵍᵉⁿⁱᵉ ᶠᵒʳ ᵗʰᵉ ˡᵃᵍᵒˢ ᵍⁱʳˡˢ 的头像
JᴀʏCɪᴛʏ ᵍᵉⁿⁱᵉ ᶠᵒʳ ᵗʰᵉ ˡᵃᵍᵒˢ ᵍⁱʳˡˢ7 个月前

Dem don collect what belongs to Caesar Omo

Nnaemeka 的头像
Nnaemeka7 个月前

When Sporty is offering you cashout but you want the whole money 💔

The shepherd🧑‍⚕️🐑 的头像
The shepherd🧑‍⚕️🐑7 个月前

There are always two set of people on earth, the agama lizard and the broiler Be careful who you want to be!

Queen Ella☢️✂️❤️ 的头像
Queen Ella☢️✂️❤️7 个月前

Na Wetin belong to caeser I wan Dey collect 😂✅

Ayinkx 的头像
Ayinkx7 个月前

You try to eat the fruit of your labor make stranger collect am

👨🏽‍🍳 的头像
👨🏽‍🍳7 个月前

@lordlambaclipz Nepo chicken vs Lapo Lizard 🦎

Your Village People 的头像
Your Village People7 个月前

Everything go first blur 😂😂

Shedrack onochie🇳🇬 的头像
Shedrack onochie🇳🇬7 个月前

Na watin belong to ceaser I wan dey collect

Zaar 的头像
Zaar7 个月前

Can't be my village chicken 😂

PASTOR_ALHAJI_HERBALIST-1🥏 的头像
PASTOR_ALHAJI_HERBALIST-1🥏7 个月前

Dem run ham street the chicken nah NEPO baby

Franklin 的头像
Franklin7 个月前

Me checking my account balance after thinking I had money 😭

+BOMA• 🧌 的头像
+BOMA• 🧌7 个月前

IF DEM DON NAB YOU UNDER FLYOVER BEFORE, YOU GO UNDERSTAND THIS VIDEO WELLA 😂

RUKUTETE🎬🎥🎥 的头像
RUKUTETE🎬🎥🎥7 个月前

That lizard na confirmed thief 😲

+BOMA• 🧌 的头像
+BOMA• 🧌7 个月前

BOYS SOMEWHERE IN PORT HARCOURT CITY 😂

O.EDGE 的头像
O.EDGE7 个月前

Gba lowo é Komoló😅

Thebigticket 的头像
Thebigticket7 个月前

Took the poor hen’s meal 😭

DeS mOnD🙂‍↕️🤲 的头像
DeS mOnD🙂‍↕️🤲7 个月前

You fit dey keep possession make them dey score you dey go 😂

Çìsçò 的头像
Çìsçò7 个月前

Life nah competition If you snooze you lose😂😂

Yusfun 🇳🇬🇬🇧 的头像
Yusfun 🇳🇬🇬🇧7 个月前

Grab it, and run with it 😂

styla_KO’jinny🫡🤬 的头像
styla_KO’jinny🫡🤬7 个月前

You snooze u loose

HÈÏSLÎÑŪS 的头像
HÈÏSLÎÑŪS7 个月前

Tick says the clock "What you have to do, do quick'

Pulaski Wallpaper 的头像
Pulaski Wallpaper7 个月前

My guy deh chop e babe n dem tell me no chop am but I be that lizard 😏

cakes in Abeokuta 的头像
cakes in Abeokuta7 个月前

Chai Dem collect Saturday from this one, no come give am Sunday sef 😂😂😂😂😂 The chicken suffer no b small

Adeyemi ☀️ 的头像
Adeyemi ☀️7 个月前

No Dey dodo yo

Pavchenko 的头像
Pavchenko7 个月前

Gba lo wo e

THE P2P GUY 的头像
THE P2P GUY7 个月前

The best caption is on the music that was play in background of this video

嬉しい 的头像
嬉しい7 个月前

Wins what?

Jayblizz💙❤️ 的头像
Jayblizz💙❤️7 个月前

Wins what??

Fuse🤍 的头像
Fuse🤍7 个月前

Take what belongs to Cesar 😂❤️

TrRainEdStAlker 的头像
TrRainEdStAlker7 个月前

Ode arindin