Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Best Compound in the world 😂😂 : @ajuicygeorge
29,891 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Kaysmath No’ni1 год назад
@ajuicygeorge This compound don try for una hand... God bless whoever get this compound.. make una show am love abeg

OluSammy1 год назад
@ajuicygeorge Na this kind compound guys go like 😂 But guess what, I never get that kind of luck before.

REPOST LORD1 год назад
@ajuicygeorge Mr. LYFE don buy new shirt 😂🥳🥳🥳❤️.... Xmas go soft

Both1 год назад
@ajuicygeorge Werey collect 😂😂😂

Ben Kenndy1 год назад
@ajuicygeorge Who send the idiot message Thank God say you waste am 😂😂😂

John ojo1 год назад
@ajuicygeorge Warayi wan settle matter way no suppose dy settle for life

uđ_mann¥ 🦍 🦅1 год назад
@ajuicygeorge This kind compound go dey for rukpokwu 😹💔

Obinna1 год назад
@ajuicygeorge "Ne them dey rush me" 🤣🤣🤣🤣

Anthony Not Joshua1 год назад
@ajuicygeorge You are not promoting good things oo😂😂

Tosin🇳🇬🇨🇦👨1 год назад
@ajuicygeorge So this babe is pregnant 🤰
