Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Best defense don collect 3 against Brighton😂😂😂😂
29 Yorum

SWEET LUNCH😂

😹😹😹

No be lie oooo 😂 swear sey you no make happy pas me 😂 😂

Your mouth don sharp..

Brighton used a prison T-shirt to humiliate Arsenal 😭😂😂

You no Dey shame U dey lead person 2-0 dem comeback for ur head 3-2 Ya here talking rubbish about Arsenal Beating Brighton is not for everyone ask Chelsea how is it done

E no suppose better for Arsenal and their fans 😹

Black na Arsenal fan. Make Una start again

Tee you Dey craze 😭😂😂

See joy wey your team nor fit give you 😂🤣 I’m happy for you

What if Brighton win the league

Aunty have some shame. You played Brighton team B, Arsenal played team their A. Brighton team B Beat you in ur house, while dem beat arsenal in their own house. The difference is clear aunty. Man utd fans have some shame 😂

Arsenal fans have no shame in the slightest they just don’t know what to say anymore they are so delusional they are so pathetic they don’t know

Allow 😂😂

We all na triplet aswear 🤣😂🤣 Omo joy wan wound me this weekend, best defense don collect wetin no good, who go believe say chelsea fans go see joy from Brighton. Buh seriously i doubt if na these same Brighton, chelsea play

Don’t forget them beat you at home

@esn_republic Shebi I told you to be calming down on Michael Carrick 😄, now see the team wey you dey find advice from , Brighton don humble dem 😂😂😂😂😂

Raya the best goal keeper in premier League 😂😂😂😂

It sweet me 😂🤤 nah everybody e go reach

Naaa yoro and heaven even Dey our defense😂😂

Una done start 😂

Easy na team B then use play Manchester United

I done Dey wait for you since. lol 😂

No worryy ooooo 😒

Why are you always shouting in a video

He dey sweet me. he no go easy for everybody😋💪💯

I know say if Brighton win, na problem for us Man U fans, na once we go forget say, we no get enough quality players and start hailing ourselves for scoring two goals ….. but still on still…. omo Brighton is Bright oooo😂

Calm down calm down... make we win tomorrow then we continue

Bro Brighton scored you ppl 3 straight goals without reply, it's basically same thing you guys were just lucky to score first
