Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Best in multi tasking
114,932 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
32 Kommentare

If this process looks surprising to you, you no dey chop risky burger be that, the side gatz burn before I collect ham oo

For my life I never see this kind thing😭😭

@Jimmie_tobie You didn't add where he'll rushed at the next bet shop or football viewing center to check on scores 😂😂

Food vendor still Dey follow CL chat 🤣🤣

When this Gilmore Dey rest sef Everyday na banger 😂

2k changes keh As how now

That guy nah new age customer, how much e pay wey e won collect 2k 😭😂😂

wtf are you doing @Gilmoorre 😭😭😭

Am gonna send you waya check raight now 😂😂😂😂 omo ale ni Gilmore 😂😂

Gilmore onto what levels nau? 😹😹 nakedness follow for the receipe?😭😹

Gilmore wetin be this 🤣😂

I'm telling you 😂

How you go get 2k as change, so na 5k note you give am abi? This Gilmore and his entire crew must come yabaleft make we check something first🤣😂🤣😂

That part “I no no if you like my face cause I be next customer 😹it’s real asf😹 I stopped buying food at one spot cause of that thing cause staff know me dem go delay me well well brr😹🤣gtf

Reminds me of those mishai guys at June 12 Uniben. 😂😂😂 are they even still there?

Weytin you dey try do for here 😩😩

Those people you told mama to give Fanta to… nah Pepsi she give them o 😂😭

He Dey do Edd Dey fry egg at the same time 😂

Your motion is soooooo brazyyyyy Always in different type of places to make contents Slum ooo estate ooo restaurants ooo anywhere man is ready to do his shiiii Put me on skiii 🙇🏾♂️

😂😂

I’m gonna send the wire check right now 😂💔 Gilmore na werey seh 😂😂

No one does it better kasali omo ogo 🙌🏾🤣

Gilmore is the craziest being to have ever come across on this earth 💞 Short man with long thinking 🤔

My change is 2k ke 😂😂😂

This Gilmore too sabi walahi.

Wetin this nigga Dey fry 😂

@iamabiola_ First day I experienced this was when I went for a post utme at kogi state university. I was just laughing at the aboki he literally turned to terminator

😂😂😂😂 I’ll send the wire check Werey wey never see iTunes cards before

This is the funniest comedian in the country 🤣

When exactly are you dropping this Gilmore 🤣🤣🤣🤣🤣 I saw you retweeted the video....

@heiseleniyxn 😂😂😂I’m gonna send the wire check rn Eddd eddd

@itz_laolao Kamoruuuuuu


