Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Best video on the internet 🛜 today
102,145 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
24 Yorum

Small pikin displaying bigotry and it’s your best video on the internet. Smh

Lol this is not it at all. Hunger no dey select tribe Sha, na tribalism go finish us for this country

Best video? Hunger dey select tribe?

An absolutely crass society, where these abnormalities have been passed down to the coming generation as though they were the norm. Regardless, we will all be fine.

🤣🤣🤣

Imagine food of 5k as little as that Make he no continue this regime abeg Tinubu must go

Make this 1 dey do like drunkard at young age 🤦🏽♂️

The wereh I no talk am for back.. 🙄😂

Haha 😂

Abobi no lie oo

No be lie hunger no fit kill Igbo people broo Yoruba people go see shege

Ahje 😹😭

Best video on the internet today

Gbera

Ajehh🤣

You don see Yoruba youths begging before even aboki way be okada dey talk about them omo this guys are doomed

Lol..

😂😂

When we sha fight back make una no talk oooo

Tribalism at a very young age, at this point I want to assume my tribe teaches the younger generations to be Tribalistic from birth. This is sad. My parents didn’t raise me this way, I believe in one Nigeria.

😂

😂😂

Hungry go kill yoruba 🤣🤣🤣

Rice no sure this afternoon ooooo I don carry my garri jejely Oya kindly join me
