Loading video...
Video Failed to Load
- Better to be called “intellectually dishonest” than to be called A THIEF and a Scammer - Better to be called names than for all your friends to consider you a liability - Better to be quiet, than to be insecure - Better to not be the best, than... show more
17,138 views • 7 days ago •via X (Twitter)
31 Comments

Baba u de called person thief U get evidence? Na wa o

Baba did I mention anyone’s name in this post?

Egbon don enter with vawulence

"Let's cook new banter videos, shall we" We've given you the Floor 🫴😂

The last two sentences made me confirm who get this shade 😂

Because of TOTO Una shame dey shame me 😂

With you idolo

@dfw_mayorr With you always idan

Was the kombo and adika video necessary 😂😂

Youu dey mind okutà ni 😂 person wey Dey find help

Guyyy, na that new banter videos i dey wait for, abeg no whine me oo😭😭🙏

Ahbeg leave that egoistic scammer alone, he has no shame

Welcome

Tomide you are doing too much that's what I don't like about you fr U already posted a text this morning forget it Stone no talk anything again oo Brother na Na man u be

🚮

Na me dey talk trash me, same me wey dey support you Just because I tried saying what's right no problem good luck

Motion!!!

"Kombo has been wrong since childbirth" but you are following him

Why do I feel like I who you are talking to 😂😂 I’m going to love the cooking 😂😂

Na Una mata o. U see that kombo dance video,I want am abeg 😂😂😂

@playwithtomide forgive 🙌🏻

Abeg tomide who get this sub ?

This one na just small pikin, so all this picture and post na to prove watin exactly? You just de insecure, you have nothing to prove, only one video stone make, u don tweet more than 3 times about this, go live about this and also involve kombo 😂

Up up way

Omorr no burn this X down abeg😂😂😂

Why the Sydney slide tho?? 😆 😆

Most of you in this comment session are very sentimental. Stone started all these! Ask yourselves. Why has he fallen out with almost all his mates? He can’t be having issues with everyone if he’s not the problem right? He did a video calling himself the best, nobody argued.

Give us evidence you Dey post slide 😅😅 post for TikTok where he can see it na 😅😅😅

lol, don’t worry, when it’s time to come for him, he will see it 🤝

Cook!!!

😂😂😂😭
Related Videos
Sensitive content
Don’t try to be better than other people, be the best for you
JB
14,165 views • 3 years ago
