Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Betting is crazy 🤣🤣🤣🤣

121,936 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Trhymesz
Trhymesz1 год назад

If sporty put this option… na to wait for Canadian Hockey league to start, Tears na water! 2 weeks later I don go Naija go buy all the lands wey dey my ex village😮‍💨

Фото профиля Benjamin Umezurike
Benjamin Umezurike1 год назад

If na for Sporty now, as that player wan cry, en manager and teammate go rush am close en mouth to make sure say game go cut.

Фото профиля Duchess of Ile-Ife😘
Duchess of Ile-Ife😘1 год назад

This one dey pami 🤣 They say "show us" 🤣🤣😂😂

Фото профиля Danny 👻
Danny 👻1 год назад

Whether player cry or not, there will always be a cry. Either you or the player 😆

Фото профиля 💝Blessing🥰
💝Blessing🥰1 год назад

Omoorrr If nobody cry,na you go cry

Фото профиля Drakōn
Drakōn1 год назад

LOL

Фото профиля REX_ANALYSIS⚽️🏀🎾
REX_ANALYSIS⚽️🏀🎾1 год назад

Which bet this option dey mk I arrange Longshot 😂😂 125M or nothing 😂

Фото профиля ⚡️AMG🔥
⚡️AMG🔥1 год назад

🤣🤣🤣🤣

Фото профиля FEMZY
FEMZY1 год назад

If sporty put this kind option na to beg oshimen make he just Dey cry after game end

Фото профиля NICK WRLD
NICK WRLD1 год назад

Make @SportyBetNG run am ejoor 😂 I go finally use 🇵🇭 league win my first ever 125 meter ajeh 😂

Похожие видео