正在加载视频...
视频加载失败
Betting is crazy 🤣🤣🤣🤣
10 条评论

Trhymesz1 年前
If sporty put this option… na to wait for Canadian Hockey league to start, Tears na water! 2 weeks later I don go Naija go buy all the lands wey dey my ex village😮💨

Benjamin Umezurike1 年前
If na for Sporty now, as that player wan cry, en manager and teammate go rush am close en mouth to make sure say game go cut.

Duchess of Ile-Ife😘1 年前
This one dey pami 🤣 They say "show us" 🤣🤣😂😂

Danny 👻1 年前
Whether player cry or not, there will always be a cry. Either you or the player 😆

💝Blessing🥰1 年前
Omoorrr If nobody cry,na you go cry

Drakōn1 年前
LOL

REX_ANALYSIS⚽️🏀🎾1 年前
Which bet this option dey mk I arrange Longshot 😂😂 125M or nothing 😂

⚡️AMG🔥1 年前
🤣🤣🤣🤣

FEMZY1 年前
If sporty put this kind option na to beg oshimen make he just Dey cry after game end

NICK WRLD1 年前
Make @SportyBetNG run am ejoor 😂 I go finally use 🇵🇭 league win my first ever 125 meter ajeh 😂
