Loading video...
Video Failed to Load
Betting is crazy ๐
828,893 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
48 Comments

It's been more than two years I stopped betting. Not because I was losing money, but because of cashout. The pain and trauma that comes with cash out and still later having your predictions correct is bigger than the pain of losing itself. I can't handle the decision to either cashout or not!

I'm telling you bro

I swear chief, itโs tough ๐ญ๐ฉ

me I no dey cash out again ooooo if the money wan go,make e go

Na so i dey do ๐

๐๐๐๐๐ eye go first turn youโฆ that money when you cash out go just useless for your hand

๐ I swear

Wallah even at 90th minutes I no go cash out that game. No be even from sporty app I go dey check livescores.

I swear

Sporty deyyy fond of doing tis thang if dem know sayyy e go boom ๐คฏ even at 90plus dem go still give you cashout make later you crashout ๐ญ๐

Exactly ๐

See ehn make dem jus use dat balance go buy c0ff!n down o. One person dey go - me or the first person wey mock me ๐คฃ๐คฃ

๐

Na why I nor dey cash out be this, if to say I cash out yesterday I for nor win 47k ah ๐๐

Exactly ๐

At 600k I no fit Cashout again after seeing 7m ๐๐คฃ

this is real asf.. still happened to be yesterday with Sevilla ๐๐

Same thing happen to me on Sunday Sevilla to score 0.5 I go Cashout because they collect red card and they score 5mins after I Cashout the game ๐๐๐

And 90mins cash out dey respond fast without network issue๐

I will always say that cashout depends on situations. If you staked a game with 500 to win 5 million and only one game is left with a 2.5 million cashout.....please take it and allow the remaining game to play....you won't regret anything.

Your chest go be like make E pull comot๐..

Cashout is for cowards!

Cash out is never for Me.. if the game cut we go again... If money finish we borrow Don't advice Me

๐

๐๐๐๐ you will just wish the call stay till full time ๐๐๐๐๐ you go vex say that guy cut the call ๐๐๐๐๐

He go be like dem Dey do you he go come be like say person no go fit make am

This thing happened to me on Saturday night tennis ๐พ US open I go cashout 10k it was the last set and away didnโt have hope anymore. I go cashout 10k and potential win na 87k na so away do comeback win Omo I won cry ๐

This thing do me that same day,I Cashout 24k instead of 184k only for PSG to go dey equalise after. My pick Na draw or GG i just dey give myself hope say at least you 10k chop 24k๐ญ๐

Exactly what happened to me this particular match dayโฆ I cashout finish๐ญ๐คฃ psg score 2๐คฃ

This game ehnnn I just told myself... Let it go... The moment I stake... I already count it as lost... However, I believe strongly in its not over till referee blows final whistle.... Last last, game boom๐ฅ

Espanol and Sevilla did this to me on Sunday ๐ญ๐

Sorry bro

Thanks boss

U go nearly message customer care say na ur hand mistakenly press cashout ๐๐๐

What about that guy wey stake โฆ1m to win โฆ126m, only for him to get cashout of like โฆ98m and still say โno, I believe in Bayernโ ๐. The last team to play andLater the match no enter.. chai! That guy no just lose bet, Iโm sure his soul temporarily left his body that night ๐๐

This shit happened to me last season against Arsenal 2nd leg after they equalized to make it 2-2. It was the last game on the ticket and I placed Man United straight win. I cashed out under pressure only to see Cunha scoring the winning goal. Itโs so frustrating to deal with.

You go nearly mad๐. This thing don do me three times this season already๐. I nor dey gree cashout again if the game wan spoil make e spoil๐

Me too bro ๐

If e never do you You're not a real gambler

๐๐๐๐

Omo na me be this o anytime I cash out game the game the later come but if I leave am e go cast I don Taya for sporty you're not alone my bro

Cash out is the worse! I know what it has done to meโฆ

No be only you, my bro

2:2 game over ๐คฆโโ๏ธ๐ญ๐ญ

Now everybody here is saying dem no fit ever Cashout No be una dey insult that guy wey no Cashout that Bayern game for weekend?.......na hypocrites una be๐

I never cashout before make e favor me, i dey lose since last month I dey see cash out but I hate cashing only last wey i broke to the core I say make I cash 9k guide the whole game 2 tickets leta boom

I was supposed to win 356k last ywar with 100 naira. Over 1.5 games. Last team played 0 0 till 80 mins, kikuma cashed out 5k that is left after 73k cashoit Full time: 1:1

Omo !! Na every Betting Guru e don happen to oo !! No be only you ๐ !!
