Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Between 10 naira and Sandra Benede last night on live stream 😂
Комментарии: 34

Since peller and javis don follow Sandra Benede fight she don dey para 😭 she no dey get joy 😫

10 naira get bad mouth which one be no be me make you lose your glory 😂

But nh three people I dey see there omo una no just get sence for here

Baba say u wan report me to #samlarry 😆😆

🤣 The way Sandra is yelling is so funny. She actually looks entertaining when angry😂 d dwaft did get under her skin😂

But this Sandra ehhhn 😂, that her Nyansh no d heavy her?

Na everytime she dey para like say na she get TikTok, i too like 10 naira reply😂😂😂😂

Sandra na very useless person..you started the insult now you're crying 🤣🤣🤣🤣

These two don too dey quarell. Shuu

See as she dey open teeth The bbl no fit her face

10 naira wan take that BBL woman life 😭😹

Just the cheap OS and past glory wen 10 Naira talk beat everything wen she dey shout for here 😭😭😭

Jokes apart this 10 naira no sabi talk

Both of them are obsessed 😹

She no sabi say nah Peller Dey make her trend then when she Dey feel like boss lady 😂💔

I have to listen to what #10 is saying over 5 times before I could understand his saying Glory I was hearing glocery before…

That fool of a lady started it first ooh

But why she Dey triggered nau? Abi na true ?

@usepcEO I just Dey laugh like mad person😂

What am I watching lmfaooo, these titok people ehnn😭

Na me be that third girl, I no de talk for Wutin no concern me 😂

@DAreaBoy Abeg which glory them dey talk about ?? I

Make this girl with plastic body find somewhere go hide na.

@DAreaBoy Wetin dey sup between dem naa

Idiot, the peller and javis that disrespects her on a daily basis is laughable but others are in soup🤣

Dem dey quarrel lol

no be small drama happen😂🔥

The guy no get nonsense at all... Na everything he dey always joke with

This matter don serios oo😹

Everyone juat de shout disconnect but no one wan disconnect

As the boy Dey talk truth e day pain am

This Sandra too mumu 😭

😭😭

Na tots 10naira Dey find
Похожие видео
Sensitive content
Moment Sandra Benede Was Beating Carter And His Dominican 🇺🇸 Girlfriend On TikTok Live Stream🙈🙀💔😙
Tee 🐐
120,996 просмотров • 3 месяцев назад
