Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Between 10 naira and Sandra Benede last night on live stream ๐
34 Kommentare

Since peller and javis don follow Sandra Benede fight she don dey para ๐ญ she no dey get joy ๐ซ

10 naira get bad mouth which one be no be me make you lose your glory ๐

But nh three people I dey see there omo una no just get sence for here

Baba say u wan report me to #samlarry ๐๐

๐คฃ The way Sandra is yelling is so funny. She actually looks entertaining when angry๐ d dwaft did get under her skin๐

But this Sandra ehhhn ๐, that her Nyansh no d heavy her?

Na everytime she dey para like say na she get TikTok, i too like 10 naira reply๐๐๐๐

Sandra na very useless person..you started the insult now you're crying ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

These two don too dey quarell. Shuu

See as she dey open teeth The bbl no fit her face

10 naira wan take that BBL woman life ๐ญ๐น

Just the cheap OS and past glory wen 10 Naira talk beat everything wen she dey shout for here ๐ญ๐ญ๐ญ

Jokes apart this 10 naira no sabi talk

Both of them are obsessed ๐น

She no sabi say nah Peller Dey make her trend then when she Dey feel like boss lady ๐๐

I have to listen to what #10 is saying over 5 times before I could understand his saying Glory I was hearing glocery beforeโฆ

That fool of a lady started it first ooh

But why she Dey triggered nau? Abi na true ?

@usepcEO I just Dey laugh like mad person๐

What am I watching lmfaooo, these titok people ehnn๐ญ

Na me be that third girl, I no de talk for Wutin no concern me ๐

@DAreaBoy Abeg which glory them dey talk about ?? I

Make this girl with plastic body find somewhere go hide na.

@DAreaBoy Wetin dey sup between dem naa

Idiot, the peller and javis that disrespects her on a daily basis is laughable but others are in soup๐คฃ

Dem dey quarrel lol

no be small drama happen๐๐ฅ

The guy no get nonsense at all... Na everything he dey always joke with

This matter don serios oo๐น

Everyone juat de shout disconnect but no one wan disconnect

As the boy Dey talk truth e day pain am

This Sandra too mumu ๐ญ

๐ญ๐ญ

Na tots 10naira Dey find
รhnliche Videos
Sensitive content
Moment Sandra Benede Was Beating Carter And His Dominican ๐บ๐ธ Girlfriend On TikTok Live Stream๐๐๐๐
Tee ๐
120,996 Aufrufe โข vor 3 Monaten
