Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Between a female police officer and a guy 😁
551,133 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Abeg oh. Her face is showing, make them no suspend her oh.

This one's the do career day or Na fyb... Cause if this type girl is in NPF ... Top boss no go allow am stay road💯 @GiveRep

Omo some of una ehhh why u come de post am now

Why this fine girl go dey do this dirty police job?🤦♂️

All for d view this na students wey Dey Do costume day for it’s not possible for a police woman to fly her hair that way on uniform never

The guy wey record this video no do good ooo... Dem fit suspend that lady tomorrow now

Imagine having this beautiful women on the road.. the boys will always relate

Shameless set of people

40-46 70,000

Why una de cast this women nah😂😂
