Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Between a Gen Z Bride and her Husband

190,286 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

29 Kommentare

Profilbild von zayyy 💕
zayyy 💕vor 2 Tagen

All I see is a bride trying to enjoy her day. If you like judge her the man likes it.

Profilbild von SCOREpion 🦂⚽🔥
SCOREpion 🦂⚽🔥vor 2 Tagen

@SurrealFida See as I dey smile like mumu. Make I go break bottle ontop my head first make this thing no go catch me 🤝🏾

Profilbild von Favour
Favourvor 2 Tagen

Dem no wan too tear steps,sharia law dey there

Profilbild von Frank
Frankvor 2 Tagen

They're both Gen Zs and understand this things. Give them a second and they'd be hitting it right there. 😫Millennials can't relate.

Profilbild von Naija2capeblog
Naija2capeblogvor 2 Tagen

This energy is unmatched 😂

Profilbild von LOUISFIRE💯
LOUISFIRE💯vor 2 Tagen

My guy they shame to dance outside make them enter inside room first everywhere good

Profilbild von £||eon~09
£||eon~09vor 2 Tagen

Get ready to order from glovo and chowdeck cos she ain leaving tik tok to cook for ya

Profilbild von ELNICK GLOBAL
ELNICK GLOBALvor 2 Tagen

The lady’s eye tear too much. This guy should be able to keep up with her energy.

Profilbild von Mr Bishop
Mr Bishopvor 2 Tagen

The wife look like someone that won't stay in marriage, see her eyes.

Profilbild von Osewengie Hillary | Social Media Strategist
Osewengie Hillary | Social Media Strategistvor 2 Tagen

So beautiful, see them smiling and enjoying their beautiful day. Congratulations 🍾🎉

Profilbild von Duff Manuel
Duff Manuelvor 2 Tagen

The way she's dancing 😎

Profilbild von OBA
OBAvor 2 Tagen

Dude wey practice social distancing outside for wetin e dey chop like shawama for inside?

Profilbild von Anobserverfromthewest
Anobserverfromthewestvor 2 Tagen

All I see are two happy people who found each other. 🥹❤️

Profilbild von lamzat
lamzatvor 2 Tagen

Her eyes go soon clear because marriage no be jollof!!!

Profilbild von Chief Ndi Orlu
Chief Ndi Orluvor 2 Tagen

I will never take a non virgin woman for a wife. Imagine spending money for bride price for a whore whom other men have slept with severally. You can never make this make sense to me

Profilbild von إبراهيم بن موسى
إبراهيم بن موسىvor 2 Tagen

No worry una go hear una name for Friday hutba

Profilbild von BigDawgEgo🐺
BigDawgEgo🐺vor 2 Tagen

Walai Native dresses are underrated

Profilbild von Féfé_L££
Féfé_L££vor 2 Tagen

Ahh ahh una dey see wetin I dey see sha 😒 No be Emmanuella be this

Profilbild von Kachi_of_Abuja👑💕🔥
Kachi_of_Abuja👑💕🔥vor 2 Tagen

So beautiful to see

Profilbild von Megaplanet
Megaplanetvor 2 Tagen

I like the vibes joor!

Profilbild von emnnabs
emnnabsvor 2 Tagen

The groom dey fear Hisbah

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 2 Tagen

First Hausa wedding where the bride is happy getting married.

Profilbild von Uzy Of Naija
Uzy Of Naijavor 2 Tagen

Two no divide four here o

Profilbild von GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬
GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬vor 2 Tagen

Baba don go settle with Os

Profilbild von Oscar
Oscarvor 2 Tagen

The moment Tiktok entered Arewa, I knew it was over

Profilbild von JoshuaKing👑
JoshuaKing👑vor 2 Tagen

The husband is from the 90's

Profilbild von Habiba Kolo
Habiba Kolovor 2 Tagen

Hmmm

Profilbild von Evi
Evivor 2 Tagen

Love is a beautiful thing ☺️

Profilbild von Ali Baba Abdulkarim
Ali Baba Abdulkarimvor 2 Tagen

Why the husband wear cloth like sango 😃

Ähnliche Videos