Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Between a Gen Z Bride and her Husband

190,286 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 29

Фото профиля zayyy 💕
zayyy 💕3 дней назад

All I see is a bride trying to enjoy her day. If you like judge her the man likes it.

Фото профиля SCOREpion 🦂⚽🔥
SCOREpion 🦂⚽🔥2 дней назад

@SurrealFida See as I dey smile like mumu. Make I go break bottle ontop my head first make this thing no go catch me 🤝🏾

Фото профиля Favour
Favour3 дней назад

Dem no wan too tear steps,sharia law dey there

Фото профиля Frank
Frank3 дней назад

They're both Gen Zs and understand this things. Give them a second and they'd be hitting it right there. 😫Millennials can't relate.

Фото профиля Naija2capeblog
Naija2capeblog3 дней назад

This energy is unmatched 😂

Фото профиля LOUISFIRE💯
LOUISFIRE💯3 дней назад

My guy they shame to dance outside make them enter inside room first everywhere good

Фото профиля £||eon~09
£||eon~092 дней назад

Get ready to order from glovo and chowdeck cos she ain leaving tik tok to cook for ya

Фото профиля ELNICK GLOBAL
ELNICK GLOBAL3 дней назад

The lady’s eye tear too much. This guy should be able to keep up with her energy.

Фото профиля Mr Bishop
Mr Bishop3 дней назад

The wife look like someone that won't stay in marriage, see her eyes.

Фото профиля Osewengie Hillary | Social Media Strategist
Osewengie Hillary | Social Media Strategist2 дней назад

So beautiful, see them smiling and enjoying their beautiful day. Congratulations 🍾🎉

Фото профиля Duff Manuel
Duff Manuel3 дней назад

The way she's dancing 😎

Фото профиля OBA
OBA2 дней назад

Dude wey practice social distancing outside for wetin e dey chop like shawama for inside?

Фото профиля Anobserverfromthewest
Anobserverfromthewest2 дней назад

All I see are two happy people who found each other. 🥹❤️

Фото профиля lamzat
lamzat3 дней назад

Her eyes go soon clear because marriage no be jollof!!!

Фото профиля Chief Ndi Orlu
Chief Ndi Orlu3 дней назад

I will never take a non virgin woman for a wife. Imagine spending money for bride price for a whore whom other men have slept with severally. You can never make this make sense to me

Фото профиля إبراهيم بن موسى
إبراهيم بن موسى2 дней назад

No worry una go hear una name for Friday hutba

Фото профиля BigDawgEgo🐺
BigDawgEgo🐺2 дней назад

Walai Native dresses are underrated

Фото профиля Féfé_L££
Féfé_L££2 дней назад

Ahh ahh una dey see wetin I dey see sha 😒 No be Emmanuella be this

Фото профиля Kachi_of_Abuja👑💕🔥
Kachi_of_Abuja👑💕🔥2 дней назад

So beautiful to see

Фото профиля Megaplanet
Megaplanet2 дней назад

I like the vibes joor!

Фото профиля emnnabs
emnnabs2 дней назад

The groom dey fear Hisbah

Фото профиля AbidoShaker
AbidoShaker3 дней назад

First Hausa wedding where the bride is happy getting married.

Фото профиля Uzy Of Naija
Uzy Of Naija2 дней назад

Two no divide four here o

Фото профиля GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬
GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬2 дней назад

Baba don go settle with Os

Фото профиля Oscar
Oscar2 дней назад

The moment Tiktok entered Arewa, I knew it was over

Фото профиля JoshuaKing👑
JoshuaKing👑3 дней назад

The husband is from the 90's

Фото профиля Habiba Kolo
Habiba Kolo3 дней назад

Hmmm

Фото профиля Evi
Evi2 дней назад

Love is a beautiful thing ☺️

Фото профиля Ali Baba Abdulkarim
Ali Baba Abdulkarim2 дней назад

Why the husband wear cloth like sango 😃

Похожие видео