Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Between a Gen Z Bride and her Husband
190,286 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

All I see is a bride trying to enjoy her day. If you like judge her the man likes it.

@SurrealFida See as I dey smile like mumu. Make I go break bottle ontop my head first make this thing no go catch me 🤝🏾

Dem no wan too tear steps,sharia law dey there

They're both Gen Zs and understand this things. Give them a second and they'd be hitting it right there. 😫Millennials can't relate.

This energy is unmatched 😂

My guy they shame to dance outside make them enter inside room first everywhere good

Get ready to order from glovo and chowdeck cos she ain leaving tik tok to cook for ya

The lady’s eye tear too much. This guy should be able to keep up with her energy.

The wife look like someone that won't stay in marriage, see her eyes.

So beautiful, see them smiling and enjoying their beautiful day. Congratulations 🍾🎉

The way she's dancing 😎

Dude wey practice social distancing outside for wetin e dey chop like shawama for inside?

All I see are two happy people who found each other. 🥹❤️

Her eyes go soon clear because marriage no be jollof!!!

I will never take a non virgin woman for a wife. Imagine spending money for bride price for a whore whom other men have slept with severally. You can never make this make sense to me

No worry una go hear una name for Friday hutba

Walai Native dresses are underrated

Ahh ahh una dey see wetin I dey see sha 😒 No be Emmanuella be this

So beautiful to see

I like the vibes joor!

The groom dey fear Hisbah

First Hausa wedding where the bride is happy getting married.

Two no divide four here o

Baba don go settle with Os

The moment Tiktok entered Arewa, I knew it was over

The husband is from the 90's

Hmmm

Love is a beautiful thing ☺️

Why the husband wear cloth like sango 😃
Benzer Videolar
Her odogwu sister husband paid her bride price in full.
YabaLeftOnline
57,094 görüntüleme • 1 yıl önce
