Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Between a lady and an aboki keke rider
61,509 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
17 Kommentare

Aboki don change music set the mood right Aunty you mess up oo 😭

Chai!! See love for him eyes.. Him heart dey beat like this... Until billing go clear him eyes.

😂😂😂he has seen the light!

man is in love o. 😂😂

Goal ball jor 😂😂😂

Aboki saw an Igbo girl and forgot about dirty Amina and Hajiya and fell in love asap lol

Nor be Ambrose Alli university be this? 😂

Aboki is in love with her 😅😅😅😅😅😅

Yabaleft you need to upgrade. Most of your contents this days use to come on it late, after it have already trend for hours on other blogs. No offense. Yours longtime concerned follower.

Touch am na 😹

Aboki go dey give her money or ride free🤣🤣🤣🤣🤣

Keke rider don fall in love, he no wan talk how much again 😅

Omah lay U do this one

Aboki wan give her testing 😀😀

E dey enta ya eye eh aboki close am if you like no collect your money

Wetin dem dey call this move for football abeg

This aboki don confuse 💔😂
