Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Between a lady and her male client. He no want make dem use android video am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

29,040 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

11 Comments

FREEMAN ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ's profile picture
FREEMAN ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 year ago

Shey na She Abi na He See Your belt like Car Fan belt Jeans be like Wetin dem Dey take wrap stock fish! Donโ€™t Pressure us !

LazyFit's profile picture
LazyFit1 year ago

No jumping, No Running. Workouts at home at any time.๐Ÿ•’๐Ÿ  BEST 15 min Beginner Home Workout for Weight Loss ๐Ÿง˜โ€โ™€๏ธ๐Ÿ”ฅ

Gbadamosi Hammed's profile picture
Gbadamosi Hammed1 year ago

Make dem package this one as abobaku for Buhari nah

gRiLLz๐Ÿซ€'s profile picture
gRiLLz๐Ÿซ€1 year ago

To born both boy and girl come Dey fear person now๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

zeez ร—อœร—'s profile picture
zeez ร—อœร—1 year ago

Wahala wear wig ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

TONY๐Ÿ”ฐ's profile picture
TONY๐Ÿ”ฐ1 year ago

Iโ€™m a she not he ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ Dem suppose comot that belt wipe you for head make your head correct small

Fillipo Saga's profile picture
Fillipo Saga1 year ago

Cosmetologist don turn mental illness therapist Well..., money must be made

SUPREMO๐Ÿ—ฟ's profile picture
SUPREMO๐Ÿ—ฟ1 year ago

Na 2by2 plank person suppose wipe am for neck

DJ Uzi ๐ŸŽง ๐Ÿฆ…โ™ฅ๏ธ๐Ÿ‘‘'s profile picture
DJ Uzi ๐ŸŽง ๐Ÿฆ…โ™ฅ๏ธ๐Ÿ‘‘1 year ago

Na to Join hand beat am

zingerfx_'s profile picture
zingerfx_1 year ago

Make dem do constitution to dey burn diz people alive na shuuu, shey na until seun and ABAZZ children join dem

L I Z Z Y ๐Ÿ’ฆ's profile picture
L I Z Z Y ๐Ÿ’ฆ1 year ago

Person wey him mama for just hawk thuu

Related Videos