正在加载视频...
视频加载失败
Between a lady and her neighbor 👀
10 条评论

ADE OF LAGOS (TINUBU FOR NIGERIA) YBNL 🇦🇺⚽️🏀❤️1 年前
The funniest part is that the man might end up in bed with they girl videoing him o. That’s how some girls can be

Cruise-lord 👑1 年前
You no get money, you Dey find woman 😂😂😂

𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️1 年前
If you try give this kind man chance ehhhh Wetin him go knack you go bad ooo.😂😂

Grace Emmah1 年前
Konji dun make man misbehave

AREWA (NORTH)1 年前
But if na man video woman like this them go carry go woman right

Johnny1 年前
Na y most ladies Dey feel entitled be this

FobeCyril1 年前
Na wa o, konji don too hold bros he be wan even knee 🤭.

AUSTIN1 年前
Omo konji no good

NELSON DIT1 年前
Why I no Dey hear Yoruba 😭💔

𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️1 年前
Who the hear Yoruba abeg. Make him translate.😂 I have Tried to understand symbolically but I can’t.🤦🏿♂️ But I know say Konji don finish that man first of all.😂🤣
