Loading video...
Video Failed to Load
Between a Nigerian man and his OS
168,617 views • 5 days ago •via X (Twitter)
23 Comments

That she collected 30k for the night no mean say she no go pray nau

Make she no pray for you again 🌚

Werey never realise say when one or two are gathered, God dey una midst..!plus you still sowed seed of 30k. Biko allow that lady praise God in peace

She wan retire with you 😂😂

Everywhere first blurr😭😭

Toor😂😂😂

You no fit give am slap 🙄

😂😂😂😂

When her head dey swell with your juju nko 😂

Make she no tear prayer😹😹. How she won take protect herself spiritually from you😹?

Scope

I am God and I am with you anywhere. Call me anywhere, I shall answer. Why’re you scared she’s calling God amidst your sin?

That's how they keep deceiving themselves. Men dey marry rubbish. Dem go see this one for church now think say virgin Mary don come back.

Make she sa ask for forgiveness first

I somehow didn't see this as a joke, I mean the young man is saying something serious Whatever he meant He met the wrong person

I'm touched. Sometimes we do not sin against God because we just want to. Her courage to show remorse is the reason she may find mercy and land a man that will wipe away her suffering.

@Everythingkaffy Na wife material ooo… marry am

Prayer no dey spoil juju, juju also is prayed for before use we have misinterpreted everything

Its called washing and setting

get out jor

Leave ham make she pray now, you no Dey pray before you go work

All those things are the scope and ways of manipulating people. Don’t fall for that, she wants you to think she’s different.

😂 😂
