Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Between a psychology student and an agriculture student. Who won this round? 😂😂
34 Yorum

Agriculture won abeg Na who chop dey fit read people mind Izzda clear 🤣

Psychology student after the video

Small sense no Dey this girl head 😂

THIS GIRL PAPA DEY AWARE SAY EM DON MAKE MISTAKE?

psychologist wey nr see food chop fit psycho hope she know so 🙄

Borh of them head no clear

No profession can ever win this with Agriculture. Like you need to eat first make you fit see front

If Una study finish make una come carry Moniepoint pos dey stand for junction before hunger deal with Una

Make she read minds for 7 days without food! Is that clear?

Is that clear

The Agric student won commot the girl life 😂

😂😂😂 farmers are bedrock of a nation

OGIRL YOUR PAPA HAS MADE A BIG M!STAKE, IS THAT CLEAR!?

Psychologist isonu wey no dey chop I am a psychologist blah blah blah Tell me 3 reasons why a company must hire you ?

This one’s never know wetin Dey wait for them if them graduate….continue oo

Abeg carry psychologist go one side and give me farmer —is that clear? Hunger no fit ki!! me and my generation —is that clear ?

" I read people's minds" On top college of education

Omo yii gor 😹

Even hospital self Dem dey sell food Make she go 24hrs without food if she go fit read mind

Agriculture kill an 😂😂😂😂 he say how u go talk do psychology if u never chop

"I deal with human mind and emotion" Person wey never know wetin e chop this afternoon ur eyes go still clear 🚶🚶

Agricultural student won. Good is life. Farmers are King. Na person wey chop dey get energy and good mind to read human mind oh 😆 🤣 😂 😹 😆

No be farming money your papa use send you go school?😭😂😂🤏

Na joke o, this guy don run go involved papa

Agriculture student won oo😂😂 Make she chop her minds and emotions

Is that clear 🤌🏾😏

Oh na Tasued student😭😂🥹

Person wey dey deal on emotion and mind dey drag with who dey feedam .. even his client sef need chop before anything the psychologist talk enter him head

Na the Agriculture student naaaa Is that clear? 🧐 😂😂😂

You can't feed them, is that clear...!

See this Ekuke, the richest man in my state is a farmer 🤣🤣 mumu no get sense 🤣

The girl papa now, no be shukuratu be this 😭😂😹

Both agriculturists and psychologists play vital roles in society. Agriculturists focus on physical well-being, while psychologists support mental health – both are essential but; 1. Agriculturists ensure food production, which is essential for human survival. Without them, we'd struggle to access basic necessities. 2. Agriculture is a significant contributor to Nigeria's GDP, providing income opportunities and driving economic growth. 3. Agriculturists work to maintain soil health, conserve water, and promote biodiversity, preserving the environment for future generations. 4. Agriculturists drive innovation in farming techniques, technology, and crop varieties, improving yields and efficiency. 5. Agriculture employs millions in Nigeria, supporting livelihoods and rural development.

Both of u, will end up doing POS 😂
