Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Between a small Benz owner and a LASTMA official
381,943 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)
29 Kommentare

But this Lastma get liver oooo. Why you go enter Benz like that?

There is how he’d have driven very speed and in close intervals hit the brake make the door slap that en leg. Next time if en see bribe en go run

Omo, but this lastma people dey see shege sha😹

lagos is not for the weak.....

@ouronlinepharm Lastma people wicked for this Lagos 😂 Dem dey show people pepper

Lastma work suppose add to 1000 ways to die. 😂😂😂

When you disrespect the uniform you are putting on, you deserve to be disrespected too

Full video

lmfaooooo this officers no get sense

😂 serves him right 😂

But which one be small Benz owner again

🤣

LASTMA don cast 😂🤣🤣🤣

Lol 😂 like say him salary for 20 years go fit buy Benz

Na only night I Dey drive for this Lagos

😂😂😂

😅😅😅😅😅😅 E don jam his boss🤪🤪 Awon werey gbogbo,very frustrating human being

😂😂😂😂😂

Handler say na small Benz owner 😂 God Abeg ooo

This country sha

@iamneeyee

Dem don mark him plate number

Opoor 😂

😂😂😂😂

You dey come down abi you no dey come down

They weyrey for no come down, make the small Benz driver carry go where him no know 😂

People that drive benz can get pride 😂😂👍👍

Concern two of them

Which one be small Benz owner again? 🌚
