ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

47,895 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

10 ๆก่ฏ„่ฎบ

AdamFCBโค๏ธ๐Ÿ’™ ็š„ๅคดๅƒ
AdamFCBโค๏ธ๐Ÿ’™1 ๅนดๅ‰

You go insult me keee come add my mama join Na your whole generation I go insult ooo

Laolu Exc. ็š„ๅคดๅƒ
Laolu Exc.1 ๅนดๅ‰

E don get am for mind before

dy/dx of AFC ็š„ๅคดๅƒ
dy/dx of AFC1 ๅนดๅ‰

See egbon background ....uncompleted building...baba don go take canada ๐Ÿ˜‚

Xparte ็š„ๅคดๅƒ
Xparte1 ๅนดๅ‰

But the smart guy too talk sef๐Ÿ˜‚

dy/dx of AFC ็š„ๅคดๅƒ
dy/dx of AFC1 ๅนดๅ‰

See as boyfriend and girlfriend just dey silent...na the egbon matter Dem go take prefck gist ๐Ÿ˜‚

Dj Ronnie ็š„ๅคดๅƒ
Dj Ronnie1 ๅนดๅ‰

My take on this egbon go always be egbon no matter how much u get for hand some egbon Dey wey u no fit disrespect , u fit let them know say e pain u. Cuz street na university e too long No ever underrate those egbon Give regard to those u meet for front.

Larry fx SG ๐Ÿ”ซ โš“๏ธโค๏ธ๐Ÿ–ค ็š„ๅคดๅƒ
Larry fx SG ๐Ÿ”ซ โš“๏ธโค๏ธ๐Ÿ–ค1 ๅนดๅ‰

Na small thing de vex old takers ๐Ÿ˜น

๐™ฟ๐š›๐š’๐š๐šŽ ๐š˜๐š ๐™ป๐šŠ๐š๐š˜๐šœ ็š„ๅคดๅƒ
๐™ฟ๐š›๐š’๐š๐šŽ ๐š˜๐š ๐™ป๐šŠ๐š๐š˜๐šœ1 ๅนดๅ‰

Threatening everywhere

Swiss ๐Ÿซฃ ็š„ๅคดๅƒ
Swiss ๐Ÿซฃ1 ๅนดๅ‰

@IgboanuE As he don reach Jen mu Iya ee, i go return same energy straight

Abdulmaleek IX ็š„ๅคดๅƒ
Abdulmaleek IX1 ๅนดๅ‰

Irritating!! Oppressing the youngโ€™s because youโ€™re old, broke and angry ? Nonsense ๐Ÿ—‘๏ธ

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘