Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Between Hypeman Ita,Asake and Rahman Jago😂❤️
34 Yorum

I believe this year is this man year I they 100% sure one of this artist this days will use this man sound in there music very soon probably before December I can predict that I see that coming already

The fact that Asake feels he is richer than me is funny.

Hypeman Ita is in the same space as King Sunny Ade, Wasiu Ayinde, and most fuji musicians—they sing people's praises for a living. The fact that this man even has more money than many unknown fuji artistes because of his visibility; he is at Quilox. His access to the music industry can change the story of an upcoming artist. The people you look down upon the most are many times more useful than you can imagine. Check his proximity to a lot of important people—his boss is Shina Peller; only that alone is a huge door to Burna Boy. Never judge a man's worth by material things alone; many things encompass a man. Asake, Poco Lee and Rahmajago just dey flex — YOLO. Thank God devil no win for Poco Lee matter sha.

Hype man Ita don replace pocolee

Omo ita dey shout jor 😂, I too miss pocolee hype

Na Wetin dem Asake go Dey miss be this if dem kno Dey Nigeria

Funnily, Hyping is one of Asake's Music style. See as he dey shake head

Entertainer getting entertained 😆

This combination is completely hilarious 😭 You already know once Hypeman Ita starts hype work with Asake and Jago present, the aura is unmatched😂❤️

He no talk “Manigga, Manigga😒

Italawa. I de tell ppl say outdoor sweet pass indoor dem go de argue! 😄

Why that one Dey copy asake na when asake carry water for mouth him too do the same I don’t like copy copy

I'm so sad 😢, watched this whole video waiting for "my niggarr my niggarr!" En no talk am 😭

Rich men Sha Them de watch them like news But how jago use turn asake friend E no go pass Coz asake blow

@Dhavidote Laugh wan finished JAGO As he hear talo mo laye eeh 🤣

@Aromuyo This hype man ita just like to Dey shout, Se mouth no Dey pain am😂😂

This egbon just dey give me joyyyy😂 This money we self go get am

Between Hypeman Ita ❤️I no even know who go pass me that day. Fi eyan mi mo, soro l’aye! Oloro Oninure ya'to si Olowo Oooo, Olorun gan mo si Allah Wallahi, e ma lo wa ooo! Oga dey for everything — U hear me? EVERYTHING @Ad3dayo👑 Loba loba, Kai kai kai 9figures Ajanaku eda !

No be poco lee be that?

Abeg where this egbon see that oversized jersey buy?

the Hypeman no small at all

When referring to more than two people, you use "among". As in " 'Among' Hypeman Ita, Asake ans Rahman Jago".

Anything Hypeman Ita does dey make me smile, he's maa nigga!

Jago eardrum wan tear 😂😂😂

Very tight settings🫥🤩

Asake for a reason ?

Omo, I just can’t wait for the day I go finally set my eyes on my 001 Oriade Adedayo Waheed Idris Adekanmi Adunbarinmatoshi @Ad3dayo👑! Una go feel the heat that day I swear 🔥 Oloye, abeg make I dey on my blunt that day ooo, because the joy & energy go too much. Amuludun te mi!

Abazz see your sister 🤷🏻♂️😂

His hype too funny😹

This is cool

.

When our mates are spending money, May we not be the unfortunate idiot shouting “opor”

How this people take dy survive all night for club stil dy active for morning ., omor if Na me I go don crash….

Who's the winner
