Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Between Saida Boj and her mum 👀🧎🏻‍♂️‍➡️

148,708 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Clifford Chimaizuobi Igbo
Clifford Chimaizuobi Igbovor 1 Jahr

I like as she follow Dey disturb her Mummy If we no rest, person wey born am, wey cause everything suppose no rest to.

Profilbild von Holly Dayle
Holly Daylevor 1 Jahr

✨This song = gorgeous✨ Underrated Disney Masterpiece ──── ⋆˖ . ݁𝜗𝜚. ݁₊⋆ ──── ̣̇˳·˖✶. La La Lu .✶˖·˳ ̣̇ ⋆。°✩ ⋆⁺。˚⋆˙‧₊✩₊‧˙⋆˚。⁺⋆ ✩°。⋆ .・゜゜・  ・゜゜・. 。・゚゚・   ・゚゚・。 ⋅˚₊‧ ୨HollyDayle cover୧ ‧₊˚ ⋅

Profilbild von SitoEmmy
SitoEmmyvor 1 Jahr

This is the reaction I was expecting from Saida Boj mum 😫

Profilbild von Kayode
Kayodevor 1 Jahr

you dey follow my mama talk like this she no go don deaf you thrice? 😂

Profilbild von Ben
Benvor 1 Jahr

See as her mouth long

Profilbild von AlayeNG
AlayeNGvor 1 Jahr

Make you sef pay your mama all the money dem spend for your head make we see who go run

Profilbild von Hamed
Hamedvor 1 Jahr

Why her upper lips long like that

Profilbild von MOB will rule.
MOB will rule.vor 1 Jahr

Now we see where she gets the madness from Loudio @stayloudio

Profilbild von 𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜vor 1 Jahr

Na this one dey call herself voice of a girl child See how she’s talking to her mum

Profilbild von N_Ikay_
N_Ikay_vor 1 Jahr

She no get content again na her mama she dey use now... Voice of a 9ja girl child 😪

Ähnliche Videos