Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Between Tee Dollar and his daughter 😂✨

394,863 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)

31 Yorum

Pathfinder profil fotoğrafı
Pathfinder7 gün önce

I don’t know why babies just want to eat your face 🤣🤣

unklecris profil fotoğrafı
unklecris7 gün önce

That baby is not trying to kiss him. She wants to eat him.

Sa Sanz profil fotoğrafı
Sa Sanz7 gün önce

E con dey do me make I give person belle

Elan James profil fotoğrafı
Elan James7 gün önce

Father and daughter duo with matching energy. You can already tell say these two get their own special bond. 🥰❤️

Ola 🔴 profil fotoğrafı
Ola 🔴7 gün önce

People no dey hear not to dey kiss pikin for mouth

Tohsingg profil fotoğrafı
Tohsingg7 gün önce

Since imani arrived he has been genuinely happy 😊 Men love their daughters

Dmlszn profil fotoğrafı
Dmlszn7 gün önce

they fit complain why he dey kiss hin daughter like that

🔥BOOMER 👻🔥 profil fotoğrafı
🔥BOOMER 👻🔥7 gün önce

I know wetin Dey some of Una mind no try am oo e Dey expensive oo

Winner Wonder profil fotoğrafı
Winner Wonder7 gün önce

If nor b 🌽🌴were dey spoil dey go wetin b born person nor fit born

WRLD ⭐️ profil fotoğrafı
WRLD ⭐️7 gün önce

Omo See as pikin fine

Dezziano profil fotoğrafı
Dezziano7 gün önce

What a wonderful child

Psalmmy profil fotoğrafı
Psalmmy6 gün önce

E be like say some people dey craze so my own baby I won’t be able to kiss my own baby e be like say Una really dey mad for this country

Brii🧸 profil fotoğrafı
Brii🧸7 gün önce

Wait as people wey no dey love at home go deep this video 🤣🤣🤣

Melvin profil fotoğrafı
Melvin6 gün önce

If I born girl I go kill am for the hospital no be me dey go disgrace for future

Empresz🦸🏻‍♀️ profil fotoğrafı
Empresz🦸🏻‍♀️7 gün önce

You don’t kiss a baby on the mouth or allow them to.. They basically want to put everything in their mouth to brush off their gums

victorious divine profil fotoğrafı
victorious divine7 gün önce

Na only rich man de enjoy fatherhood

Yung Fella profil fotoğrafı
Yung Fella7 gün önce

I go try get pikin next year by his grace 🙏🏼

Three heads are better than one 🍀 profil fotoğrafı
Three heads are better than one 🍀7 gün önce

I go show my daughter mad love 💗

The special one 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇳🇬 profil fotoğrafı
The special one 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇳🇬6 gün önce

I don’t understand why babies think our face is edible 😂😭

Klichi profil fotoğrafı
Klichi7 gün önce

65,000

Covenant🎉 profil fotoğrafı
Covenant🎉7 gün önce

Babies go wan chop person nose😂

👑DJ_KingZion🤍💡🇨🇦 profil fotoğrafı
👑DJ_KingZion🤍💡🇨🇦6 gün önce

It’s unhealthy to kiss your baby in the mouth,a peck is better …. When my lady first told me not to kiss my baby in the mouth,I got furious and took it personal cos I thought she was having crazy thoughts towards me but she had to expatiate it so I understand better.

Grace💞 profil fotoğrafı
Grace💞7 gün önce

The way he carried her may block air way

GODMAN🌙�� profil fotoğrafı
GODMAN🌙��7 gün önce

he shouldn't be kissing a baby like that

Grace💞 profil fotoğrafı
Grace💞7 gün önce

She never reach to open the eye lids 😂😂 wait a few go wonder watin she dey find inside your eyes.

Privateeyes profil fotoğrafı
Privateeyes6 gün önce

Why are they always trying to eat your face.. especially the nose !!!

Nelly profil fotoğrafı
Nelly7 gün önce

They is always a special bond between father and daughter

Paid4life profil fotoğrafı
Paid4life7 gün önce

The baby looks like pocolee 🚶‍♂️🚶‍♂️

Kenny profil fotoğrafı
Kenny7 gün önce

Awwwwn

ICE 🧊 🏆 profil fotoğrafı
ICE 🧊 🏆6 gün önce

Body dey sweet you to born abhi

Planpadi by WeixelTech profil fotoğrafı
Planpadi by WeixelTech7 gün önce

Mercy don born tee dollar side chick

Benzer Videolar