Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Between Tee Dollar and his daughter 😂✨
394,863 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
31 Kommentare

I don’t know why babies just want to eat your face 🤣🤣

That baby is not trying to kiss him. She wants to eat him.

E con dey do me make I give person belle

Father and daughter duo with matching energy. You can already tell say these two get their own special bond. 🥰❤️

People no dey hear not to dey kiss pikin for mouth

Since imani arrived he has been genuinely happy 😊 Men love their daughters

they fit complain why he dey kiss hin daughter like that

I know wetin Dey some of Una mind no try am oo e Dey expensive oo

If nor b 🌽🌴were dey spoil dey go wetin b born person nor fit born

Omo See as pikin fine

What a wonderful child

E be like say some people dey craze so my own baby I won’t be able to kiss my own baby e be like say Una really dey mad for this country

Wait as people wey no dey love at home go deep this video 🤣🤣🤣

If I born girl I go kill am for the hospital no be me dey go disgrace for future

You don’t kiss a baby on the mouth or allow them to.. They basically want to put everything in their mouth to brush off their gums

Na only rich man de enjoy fatherhood

I go try get pikin next year by his grace 🙏🏼

I go show my daughter mad love 💗

I don’t understand why babies think our face is edible 😂😭

65,000

Babies go wan chop person nose😂

It’s unhealthy to kiss your baby in the mouth,a peck is better …. When my lady first told me not to kiss my baby in the mouth,I got furious and took it personal cos I thought she was having crazy thoughts towards me but she had to expatiate it so I understand better.

The way he carried her may block air way

he shouldn't be kissing a baby like that

She never reach to open the eye lids 😂😂 wait a few go wonder watin she dey find inside your eyes.

Why are they always trying to eat your face.. especially the nose !!!

They is always a special bond between father and daughter

The baby looks like pocolee 🚶♂️🚶♂️

Awwwwn

Body dey sweet you to born abhi

Mercy don born tee dollar side chick
