Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Between Tee Dollar and his daughter 😂✨

394,863 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Pathfinder
Pathfinder7 дней назад

I don’t know why babies just want to eat your face 🤣🤣

Фото профиля unklecris
unklecris7 дней назад

That baby is not trying to kiss him. She wants to eat him.

Фото профиля Sa Sanz
Sa Sanz7 дней назад

E con dey do me make I give person belle

Фото профиля Elan James
Elan James7 дней назад

Father and daughter duo with matching energy. You can already tell say these two get their own special bond. 🥰❤️

Фото профиля Ola 🔴
Ola 🔴7 дней назад

People no dey hear not to dey kiss pikin for mouth

Фото профиля Tohsingg
Tohsingg7 дней назад

Since imani arrived he has been genuinely happy 😊 Men love their daughters

Фото профиля Dmlszn
Dmlszn7 дней назад

they fit complain why he dey kiss hin daughter like that

Фото профиля 🔥BOOMER 👻🔥
🔥BOOMER 👻🔥7 дней назад

I know wetin Dey some of Una mind no try am oo e Dey expensive oo

Фото профиля Winner Wonder
Winner Wonder7 дней назад

If nor b 🌽🌴were dey spoil dey go wetin b born person nor fit born

Фото профиля WRLD ⭐️
WRLD ⭐️7 дней назад

Omo See as pikin fine

Фото профиля Dezziano
Dezziano7 дней назад

What a wonderful child

Фото профиля Psalmmy
Psalmmy6 дней назад

E be like say some people dey craze so my own baby I won’t be able to kiss my own baby e be like say Una really dey mad for this country

Фото профиля Brii🧸
Brii🧸7 дней назад

Wait as people wey no dey love at home go deep this video 🤣🤣🤣

Фото профиля Melvin
Melvin6 дней назад

If I born girl I go kill am for the hospital no be me dey go disgrace for future

Фото профиля Empresz🦸🏻‍♀️
Empresz🦸🏻‍♀️7 дней назад

You don’t kiss a baby on the mouth or allow them to.. They basically want to put everything in their mouth to brush off their gums

Фото профиля victorious divine
victorious divine7 дней назад

Na only rich man de enjoy fatherhood

Фото профиля Yung Fella
Yung Fella7 дней назад

I go try get pikin next year by his grace 🙏🏼

Фото профиля Three heads are better than one 🍀
Three heads are better than one 🍀7 дней назад

I go show my daughter mad love 💗

Фото профиля The special one 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇳🇬
The special one 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇳🇬6 дней назад

I don’t understand why babies think our face is edible 😂😭

Фото профиля Klichi
Klichi7 дней назад

65,000

Фото профиля Covenant🎉
Covenant🎉7 дней назад

Babies go wan chop person nose😂

Фото профиля 👑DJ_KingZion🤍💡🇨🇦
👑DJ_KingZion🤍💡🇨🇦6 дней назад

It’s unhealthy to kiss your baby in the mouth,a peck is better …. When my lady first told me not to kiss my baby in the mouth,I got furious and took it personal cos I thought she was having crazy thoughts towards me but she had to expatiate it so I understand better.

Фото профиля Grace💞
Grace💞7 дней назад

The way he carried her may block air way

Фото профиля GODMAN🌙��
GODMAN🌙��7 дней назад

he shouldn't be kissing a baby like that

Фото профиля Grace💞
Grace💞7 дней назад

She never reach to open the eye lids 😂😂 wait a few go wonder watin she dey find inside your eyes.

Фото профиля Privateeyes
Privateeyes6 дней назад

Why are they always trying to eat your face.. especially the nose !!!

Фото профиля Nelly
Nelly7 дней назад

They is always a special bond between father and daughter

Фото профиля Paid4life
Paid4life7 дней назад

The baby looks like pocolee 🚶‍♂️🚶‍♂️

Фото профиля Kenny
Kenny7 дней назад

Awwwwn

Фото профиля ICE 🧊 🏆
ICE 🧊 🏆6 дней назад

Body dey sweet you to born abhi

Фото профиля Planpadi by WeixelTech
Planpadi by WeixelTech7 дней назад

Mercy don born tee dollar side chick

Похожие видео