Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bhadboi OML on Skiibii’s “No Wam” 🧏🏾♂️🔥
32 Kommentare

This guy too sabi he blow Fola

This guy need Asake verse to blow he too good

They killed the motion of this song by removing seyi verse

Bhadboi OML on “No Wam”?? 👀🔥 This one is already sounding like a problem! 😮💨🎶

“k’eku ile ko gbọ ko sọfun toko, ki sojo ko gbọ ko sọfun popo”

Why dem commot seyi verse for this song 🔥😩

Underrated asf… OML killed all his features this year

Here’s my open verse on the song

He's a serial killer, he killed the mfucking beat ❤️💐

@Davydoozy66 Make asake just give oml one verse

Honestly Bhadboi OML is just too talented, he jumps on any song and delivers with his vocals, and he doesn’t Flop

If na this one you choose no waam.

Bhadboi OML just too good 🥹🔥🔥🔥

E YONBO ANOBI BAKKY MIDA... TALO GBA IGBO OWO MII.... THIS LINE DEY KILL ME OML MA PAMI NOW❤👐

This song na really good record and really underrated,but the artist on the song slept on it they didn’t even know they dropped a master piece .

Life is amazaing, hello sister grace 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 OML is on a league of his own bruv He has more i can feel it new music from soon🔥

@iamsamsess I like as @Bhadboi_OML dey receive his flowers Nighaaa has been consistent since 2020

E get one seyi vibes voice wey dem use 🔥

Oversabi dey worry this one normally

Oml go steal ur song 😂

He good gan

Top

Sabi boy 🔥

Omo ola, 1 of 1

He good die

Bhadboi OML don already bad right from day one 😮💨🔥

Omo Ola 👏🏽👏🏽😇😇❤️

He good scatter

Littttt

this beat sounds same

E good scatter aje 😁🫡

Steady repeate
