Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bhadboi Oml’s verse or Bnxn’s verse ??
62,427 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

.1 yıl önce
Oml should remain on the song sha.

Justin FCB💙❤️ 🦅1 yıl önce
Omo this oml good oo

Crazy is Not Enough😈🎶🥀1 yıl önce
Na Oml make me like the Vibe in the First Place..!!

exe✰1 yıl önce
Oml verse clear abeg

Huey1 yıl önce
Why Una dey choose oml E no talk plenty things sef and na voice over e just dey use Buju lyrics is better and clearer Common people,it's common sense

YANKEE🧩🇧🇪🇧🇪1 yıl önce
Who go listen to this one Make una Dey play Song wey no need remix

@haywhy 🇧🇪1 yıl önce
OML 💯

ADÉBAYÒ!!!💫🥷1 yıl önce
OML >

theofficialadeolu1 yıl önce
Una no dey hear melody. BENSON hands down !

vheelz1 yıl önce
@Bhadboi_OML carry the song for head like nahim own
