Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

19,668 views • 1 year ago •via X (Twitter)

12 Comments

Fezi Nelson's profile picture
Fezi Nelson1 year ago

U dey very correct comrade but make I break am down👇🏿 Jesus no carry Bible because Bible never dey like how we get am today. But e still use the Hebrew Scriptures (Old Testament) wey dem get dat time and e dey always quote from am. Dat time Bible never complete because na after Jesus don go dem write New Testament based on wetin e do and teach. The Old Testament dey but e no be one book like how we take see Bible today—na for scrolls. For Jewish tradition, people sabi scripture for head and dem dey pass am down by talk. Jesus be rabbi, so e sabi quote from books like Isaiah, Psalms and Deuteronomy wen e dey teach. E no need to carry Bible up and down because e be the living Word of God. John 1:1 talk say Jesus na “Word wey turn human.” Dat one mean say no be just to read Bible, but na to follow wetin e talk and how e live. Even though Jesus no carry Bible, everything wey e talk and do na pure Word of God and na im we suppose follow.

SEA KING 🐬🌊🧜‍♂️'s profile picture
SEA KING 🐬🌊🧜‍♂️1 year ago

Who’s Jesus Abeg 😂 omooo

Klaus Kuehl's profile picture
Klaus Kuehl1 year ago

Bible Studies of a variety of the more difficult and controversial Bible subjects like the Trinity, Once saved always saved, Sabbath, Grace and the Law, death, hell and the 8th Day, and many more.

Obi's profile picture
Obi1 year ago

Dear Nigeria police, pls come and take this guy back to custody. U guys saw what we did not see when u first took him and we questioned it. We r sorry but its never too late to make amends. Take him back. Thanks

ifeanyi Nwachukwu's profile picture
ifeanyi Nwachukwu1 year ago

Attack Muslim like this see if you go see tomorrow. Una don dey give this mugu fame

SEA KING 🐬🌊🧜‍♂️'s profile picture
SEA KING 🐬🌊🧜‍♂️1 year ago

I have countless times and I’m still here😂😂

Pst. Godwin's profile picture
Pst. Godwin1 year ago

Effect of excess tramadol

SEA KING 🐬🌊🧜‍♂️'s profile picture
SEA KING 🐬🌊🧜‍♂️1 year ago

Pst looser 😂😂

Akon's profile picture
Akon1 year ago

Based on research, the events in the Bible are true history. Without in-depth knowledge, it can be overwhelming. Note: A sin against the Holy Spirit is the only unpardonable sin - tread carefully.

Dayuz's profile picture
Dayuz1 year ago

Baba maintain your lane o ...no do activist pass your boundary Just dey maintain small love people get for you abeg

DERA CFC 🎚️'s profile picture
DERA CFC 🎚️1 year ago

Bro i think u should focus on activism please 🙏🏾✊🏽🫡

SEA KING 🐬🌊🧜‍♂️'s profile picture
SEA KING 🐬🌊🧜‍♂️1 year ago

Focus on ur life so u no go need put celeb pic for ur profile ✌️

Related Videos