Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

BIG FLEX! Wizkid STATE OF MIND OUT NOW!

267,607 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

T E M Z Y🤴 profil fotoğrafı
T E M Z Y🤴4 ay önce

@wizkidayo Dem don record this song since 😆 this video looks familiar ❤️🦅 oh he also vibe to fiesta on this day

SAMEE profil fotoğrafı
SAMEE4 ay önce

@wizkidayo See that step wey wiz drop fes😂😂 Wizzzyyy na big stepper normally

ĄŞĄƘĘfp🪖 profil fotoğrafı
ĄŞĄƘĘfp🪖4 ay önce

@wizkidayo Big wiz to the World

ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇 profil fotoğrafı
ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇4 ay önce

@wizkidayo If anything do Afrobeat, hold this two responsible 😂😂 They want use mid kill afrobeat 😂💔

GNF SULTAN🥷⏳🤍 profil fotoğrafı
GNF SULTAN🥷⏳🤍4 ay önce

@wizkidayo Abeg No feature bigwiz again just dey help us carry him bag 🙏 y0u dey diszgrac3 us

Chide profil fotoğrafı
Chide4 ay önce

@wizkidayo E be like say na kolu Dey give wizkid lyrics Because what is this🤣

OC👾 profil fotoğrafı
OC👾4 ay önce

@wizkidayo Omo na now this song done dey sweet me no vex for all the negative reviews my lord

BigWizWave🦅 profil fotoğrafı
BigWizWave🦅4 ay önce

@wizkidayo Wizkid is that you?

Made in lagos profil fotoğrafı
Made in lagos4 ay önce

@wizkidayo Big flex 💪

爪卂ㄚㄖ尺 🪖 profil fotoğrafı
爪卂ㄚㄖ尺 🪖4 ay önce

@wizkidayo If him cough we go stream ham 🦅❤️‍🔥

Lizzy-benna 🦋 profil fotoğrafı
Lizzy-benna 🦋4 ay önce

@wizkidayo This one na Big boys song ooo,not for the poor who they do small small data 😝

zephyr🔥🎖️ profil fotoğrafı
zephyr🔥🎖️4 ay önce

@wizkidayo How u go take perform this one like this

Edoboy wiz 🐝🖤 profil fotoğrafı
Edoboy wiz 🐝🖤4 ay önce

@wizkidayo Big wiz ❤️❤️😀

BOLU profil fotoğrafı
BOLU4 ay önce

@wizkidayo Big flex 🔥🦅

lemarraw profil fotoğrafı
lemarraw4 ay önce

@wizkidayo The greatest is Active 🦅❤️

RRR ✵ profil fotoğrafı
RRR ✵4 ay önce

@wizkidayo Make Wizkid stop to dey repost this song abeg, e no tap at all, e too mid

RespectDGame🀄️ profil fotoğrafı
RespectDGame🀄️4 ay önce

@wizkidayo Go delete that disaster wey you post for Spotify now

🦉 profil fotoğrafı
🦉4 ay önce

@wizkidayo Amen 🙏🏼

fowo🪄 profil fotoğrafı
fowo🪄4 ay önce

@wizkidayo Na wizkid pay for my uber reach here

Tiga Emmanuel profil fotoğrafı
Tiga Emmanuel4 ay önce

@jahboyback @wizkidayo So this Gbedu don tey tey

Splendour-d-real-1 profil fotoğrafı
Splendour-d-real-14 ay önce

@wizkidayo If no be fools wey God creat where u for see fans 😂

OLA CATFISH profil fotoğrafı
OLA CATFISH4 ay önce

@wizkidayo I’m on a different STATE OF MIND

STARLYTH profil fotoğrafı
STARLYTH4 ay önce

@wizkidayo Don’t forget to stream MAMA by me in the process

َ profil fotoğrafı
َ4 ay önce

@wizkidayo Wizkid is active

big Ayo profil fotoğrafı
big Ayo4 ay önce

@wizkidayo Let’s keep streaming 🔥❤️🦅

Sharpplin 😎🦅 profil fotoğrafı
Sharpplin 😎🦅4 ay önce

@wizkidayo Wiz brings me here 🦅

NTEE_♿️🅿️🛄 profil fotoğrafı
NTEE_♿️🅿️🛄4 ay önce

@starrboy_samee @wizkidayo See joy 🥲 🔥

AGBOLADE JAMIU WASIU profil fotoğrafı
AGBOLADE JAMIU WASIU4 ay önce

@TeeFamous341493 @wizkidayo Wizkid…….The minister of enjoyment

Gabriel Maryann Ifeoma🦅 profil fotoğrafı
Gabriel Maryann Ifeoma🦅4 ay önce

@franklysundiler @wizkidayo Ogo biggest ❤️🦅

Pitosski🦅 profil fotoğrafı
Pitosski🦅4 ay önce

@wizkidayo Wizkid don lap😂😂

pndaw_the_sensei profil fotoğrafı
pndaw_the_sensei4 ay önce

@wizkidayo

B!gKos 💫🦅 profil fotoğrafı
B!gKos 💫🦅4 ay önce

@wizkidayo Biggest ❤️🦅

Elvis Ibeawuchi profil fotoğrafı
Elvis Ibeawuchi4 ay önce

@wizkidayo On repeat since the day it dropped.... all my neighbours don complain taya 🤣🤣🤣

Sirpelz profil fotoğrafı
Sirpelz4 ay önce

@wizkidayo As Wizzy reposts like this, I sharply go play State of Mind!

busy brain profil fotoğrafı
busy brain4 ay önce

@wizkidayo See person wey dem de drag for Twitter no even know dem 😂

Benzer Videolar