Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Biggie was f¡ghti¡ng for his l¡f£
956,571 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Machala of FCT🦅vor 1 Jahr
Biggie no dey hear that language wey you dey speak, e just wan dey ground😂😂

VERIFIED homievor 1 Jahr
Biggie but u wan join force 😭😭😭 so that you will be collecting bribe and get fatter

Fillipo Sagavor 1 Jahr
When you tell them to stay fit, they will tell you that "They are too busy chasing money to stay fit" Imagine if this was a life or death situation, Baba for drop like bag of beans

BIG ESPEE⭐💙vor 1 Jahr
Biggie dey remember him children and wife 😭😭🤣

NANCY🌺🌸vor 1 Jahr
Thank God the rope was really strong if not

Edwin Josephvor 1 Jahr
Una wan kpai Biggie on top training matter 😂😂😂

OLUWAFEMI◽vor 1 Jahr
Na him go shout “ Stop there “ pass

May Jay ❤️vor 1 Jahr
He’ll never try it again in his life

Husband material...❤💋vor 1 Jahr
Biggie just wan land in peace 😂😂

Fatt Hendrixx 🦅vor 1 Jahr
Had that bich doing the watusi 😂😂
Ähnliche Videos
1:18
Sensitive content
Gateman arrested for d£f!l!ng a 3 year old girl at a school in Aba, Abia state💔😥
CHUKS 🍥
751,587 Aufrufe • vor 6 Monaten


