Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Biliki ft Lil Kesh OUT NOW
82,560 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

@lilkeshofficial This collabo would have hit hard as far back as 2016 after that next rated saga una for just fuel the beef and stay relevant in the industry

@lilkeshofficial Lol 😂😂😂 e no good to put mouth for people fight ohh See people wey nearly make don jazzy and olamide fight that year for hesdies award 2015

@lilkeshofficial Wow! I’m on sit, Ricky and keshy? Omg finally finally!!! 🥹

@lilkeshofficial @Olamide 👑🐐🤲🏿

@lilkeshofficial This song too sweet jare, I think say na only me like am

@lilkeshofficial Sounds alike to mr eazi I surrender

@lilkeshofficial Look at the way am reading cs ,people wey plenty wey never make am they yan this 2 breadwinner

@lilkeshofficial Gbedu dey body

@lilkeshofficial With Lil Kesh!!!! finally🥹😭😭

@lilkeshofficial All i can hear is @mreazi I surrender ft @SympLySimi

@lilkeshofficial Na unna two one spoil the whole music industry that year Time flies sha 😂💔

@lilkeshofficial Why do you keep embarrassing and fooling yourself your time dun pass please go and focus on your bussines how do you expect a correct guy to listen to this wack you make as a songs! Please am begging stopp fooling yourself enough is enough please 🙏 😔

@lilkeshofficial As u carry 20:10:20 for head this morning I don Dey suspect say na clout to promote ur new flop 😭😂😂💔

@lilkeshofficial Gbedu o !

@lilkeshofficial Even if I no see Food chop and see house rent paid after 4month of debut, this music 🔥 is enough to make me happy and healthy. Mio ni wahala I go dey alright 🥰❤️🔥

@lilkeshofficial Imagine say dis collaboration nah 2014 the song for be massive hit song

@lilkeshofficial 🔥 🚀

@lilkeshofficial The only sweet song in the album

@sybaddest26669 @lilkeshofficial Una still dey sing?

@lilkeshofficial jam

@lilkeshofficial ❤️

@lilkeshofficial Asap 🔥 I no fit carry last

@lilkeshofficial U dey drop unannounced abi nah me no know?

@lilkeshofficial I hear Mr Eazi I surrender instrumental 😋 sweet jam tho 🙌

@lilkeshofficial Make I go chop am

@lilkeshofficial Check my page to engage with my Papasupe sound

@lilkeshofficial When we need this future Una no drop so point now

@lilkeshofficial Super hero

@lilkeshofficial So u still dey sing

@lilkeshofficial That chicken dance dey hit for the jam 😂

@lilkeshofficial lil go too finish this beat DAMN 😂
