Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
billionaire hugs billionaire
89,441 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)
24 Kommentare

Delta state government never still fence this treasure till now??

No b say Tomorrow u go dey tlk down on ochacho

Billionaire don jam billionaire

God abeg when me sef go turn into a billionaire💰

Ogo lekki gehgeh

No be lie 🚀🚀

@tweem 30k

Gheghe to the world 🌎

Which day I go hug you to make mesef become 1

That it

Me I must meet up o

Person wey buy market million Naira to patronize OGB resent

Richest man in the south south region

You be billionaire you say Ferrari you shake full body

@official_Gegeh Baba yiu no be billionaire na millionaire you still dey

Daddy GO

I hope you have confirmed it how stupid I am 😁

@official_Gegeh We hear

Life na mindset

Una guid for this Nigeria o

Money talk Sapa explain

Gehgeh

God Abeg🙏 nah watin I fit talk be dat

More wings my mentor
Ähnliche Videos
Billionaire is billionaire, doesn't matter the currency 😂😂😭
Pulse Nigeria
828,778 Aufrufe • vor 1 Jahr




