Billionaire’s club.
113,107 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Precious Folakemi1 年前
Foreign 🫶

Ser Chukwuka1 年前
You don make am but hunger still Dey your body somehow

DAMI FOREIGN🥶1 年前
You wey never make am, make I see your body

KU_RAJAA1 年前
Billionaire's club on repeat but I never know wetin I go chop this night 😢

DAMI FOREIGN🥶1 年前
Chop your finger na

Nozy Funky Diablo1 年前
Hot boy

wacko👽1 年前
Soft living only

DAMI FOREIGN🥶1 年前
Yktv

Hot chocolate 🍫1 年前
No go crash person car oooo

DAMI FOREIGN🥶1 年前
Person car?
