Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Birthday boy Omah Lay 😂🤣
10 Kommentare

Na Callendron dey tweetvor 1 Jahr
This boy no sad again o… una sure say next album go sweet?

Veinzell🌍🌹vor 1 Jahr
You dey doubt the goat. You go confirm am soon 😂

i'ma be so Iconic 💜vor 1 Jahr
Bro,it's been long I've seen omah lay like this 😂😭

Omahstavor 1 Jahr
Baba just day live life ... Forgetting say cyber truck day mechanic shop 😂😂😂.... Big mood

Toughboivor 1 Jahr
Thank God una cut that Fanta part

Veinzell🌍🌹vor 1 Jahr
Fanta dey the next video wey I post 😂

Bryanvor 1 Jahr
Imagine omah lay when be depressed man , meet davido him life change , he’s so happy

Zionvor 1 Jahr
Make una no make this boy happy Abeg until him drop album😭

yours faithfullyvor 1 Jahr
This boy is too happy for my liking 😂😂 love him 💜

Daily Loud♨️💨vor 1 Jahr
I love to see him smile fr 😭❤️
