Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Birthday boy Omah Lay 😂🤣

295,271 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

Na Callendron dey tweet's profile picture
Na Callendron dey tweet1 year ago

This boy no sad again o… una sure say next album go sweet?

Veinzell🌍🌹's profile picture
Veinzell🌍🌹1 year ago

You dey doubt the goat. You go confirm am soon 😂

i'ma be so Iconic 💜's profile picture
i'ma be so Iconic 💜1 year ago

Bro,it's been long I've seen omah lay like this 😂😭

Omahsta's profile picture
Omahsta1 year ago

Baba just day live life ... Forgetting say cyber truck day mechanic shop 😂😂😂.... Big mood

Toughboi's profile picture
Toughboi1 year ago

Thank God una cut that Fanta part

Veinzell🌍🌹's profile picture
Veinzell🌍🌹1 year ago

Fanta dey the next video wey I post 😂

Bryan's profile picture
Bryan1 year ago

Imagine omah lay when be depressed man , meet davido him life change , he’s so happy

Zion's profile picture
Zion1 year ago

Make una no make this boy happy Abeg until him drop album😭

yours faithfully's profile picture
yours faithfully1 year ago

This boy is too happy for my liking 😂😂 love him 💜

Daily Loud♨️💨's profile picture
Daily Loud♨️💨1 year ago

I love to see him smile fr 😭❤️

Related Videos