Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Birthday boy Omah Lay 😂🤣
Комментарии: 10

Na Callendron dey tweet1 год назад
This boy no sad again o… una sure say next album go sweet?

Veinzell🌍🌹1 год назад
You dey doubt the goat. You go confirm am soon 😂

i'ma be so Iconic 💜1 год назад
Bro,it's been long I've seen omah lay like this 😂😭

Omahsta1 год назад
Baba just day live life ... Forgetting say cyber truck day mechanic shop 😂😂😂.... Big mood

Toughboi1 год назад
Thank God una cut that Fanta part

Veinzell🌍🌹1 год назад
Fanta dey the next video wey I post 😂

Bryan1 год назад
Imagine omah lay when be depressed man , meet davido him life change , he’s so happy

Zion1 год назад
Make una no make this boy happy Abeg until him drop album😭

yours faithfully1 год назад
This boy is too happy for my liking 😂😂 love him 💜

Daily Loud♨️💨1 год назад
I love to see him smile fr 😭❤️
Похожие видео
"Na only omah Lay verse people Sabi" 😂 See wizkid verse oo. 🫴😂😂
Bekky
239,504 просмотров • 1 год назад
Make unah ask Omah Lay wetin he give this Oyibo man😂😂
The East Guy
24,576 просмотров • 6 месяцев назад
