Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Bitter Truth

114,428 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля Daniel B.
Daniel B.8 месяцев назад

Omoooooooooooo times 1 million. Every day I see why I never marry.

Фото профиля NWACHINEMERE
NWACHINEMERE8 месяцев назад

lol

Фото профиля jacjmii
jacjmii8 месяцев назад

I go buy my wife car because nobody get her nude? Bro Una dey stress us for this app oh, so me that no one has my nude what will she buy for me? All is that women don have sense generally, so if you see the one way get sense u go buy her car?? Abeg bro no piss me off

Фото профиля Chibuzor
Chibuzor8 месяцев назад

The girls that do all that he mentioned are not as much as it's been said. There's much more life outside social media. Good girls abound.

Фото профиля mantledavid
mantledavid8 месяцев назад

The era of looking for a virgin have passed, we just dey find the one wey her nude never leak make we marry

Фото профиля CREW📌
CREW📌8 месяцев назад

As long your wife is not a virgin when you marry her trust me there is nothing to appreciate again than just keep on living with una marriage life cuz dem fit no get her n¥des but make the toto don gbim 😤

Фото профиля Michael
Michael8 месяцев назад

Why you go buy m car ….Y’all should stop all this….. she keeping her morals or not keeping her morals is on her bro…. Don’t make it your thing to judge

Фото профиля Omotola M4
Omotola M48 месяцев назад

@ThaBoyYom Make I buy her car cos he is not bringing disgrace to herself? Make she buy me car too as I no dey disgrace or bring shame to my family also!. 😒

Фото профиля Marvelous
Marvelous8 месяцев назад

I get my ex nude. I jus hide am for my iCloud

Фото профиля Kinanee Samson
Kinanee Samson8 месяцев назад

He was making sense until he said "go buy her car". It is this stupid mentality of throwing money at women that created this situation we are inside in the first place. Most men don’t chase value or principles they are just looking for yansh, breast and face card.

Фото профиля El khomenko
El khomenko8 месяцев назад

Simps everywhere I was thinking GehGeh effect is helping then I realize simps keeps regenerating

Фото профиля Papi of the Buj
Papi of the Buj8 месяцев назад

Full-grown man go sit down behind camera dey talk rubbish We should give you a round of applause over this rubbish you just said abi ? People that have men's nude in their phones nko ? Those men still have their integrities intact abi ?

Фото профиля V_G😊
V_G😊8 месяцев назад

The problem here is men , if she send you her nude , delete it after viewing , then case close. But No …..Anyway I pity girls wey no fit do view once or remove there face . It’s well

Фото профиля BeerWithMePodcast 🇳🇬🎙
BeerWithMePodcast 🇳🇬🎙8 месяцев назад

bro....... IT'S TRUE!!... my friend has like 2-3 nudes of women that are now married!...

Фото профиля NWAPHO
NWAPHO8 месяцев назад

This talk no be meme o If u Sabi how many nude I deleted just last December u go shake head. The funny thing is the whole nude or vids during or after s3x are mostly engineered by women themselves.

Фото профиля NONCHALANT SOLDIER💯💯
NONCHALANT SOLDIER💯💯8 месяцев назад

Dem plenty wey I de use soapy every night 😂😂😂😂

Фото профиля Eltama
Eltama8 месяцев назад

I swear, women no get sense. In the nearest future, God can even make one idiot sending nude now a wife of a governor. Then they will just splash it on the internet. Imagine. One idiot is watching this and will later and her nude to one yahoo boy for money.

Фото профиля miwa
miwa8 месяцев назад

Make my wife too dey happy say one woman no get my nüde 😂

Фото профиля Solojay Hairz
Solojay Hairz8 месяцев назад

Guy calm down. Person wey don cast don cast. Na you no really ask questions like an OG before marriage.

Фото профиля Victeur King
Victeur King8 месяцев назад

Many Marriages still Dey now coz many guys choose to Dey matured 😂 E get one babe wey we Dey 4 paste, anytime I see where she post her hubby pic, I go just smile, send the pic gv my guys. We go remember that day laugh.

Фото профиля FAB 🇺🇸
FAB 🇺🇸8 месяцев назад

My guy for vegas get like over 50 9ja babes nude , for him phone ,like clear videos of there nakedness on his phone . The guy don use rayban meta glasses finish 9ja babes lives .

Фото профиля FOLAWIYO🖤⚔️
FOLAWIYO🖤⚔️8 месяцев назад

I should buy her car for having shame and keeping her virtue? You no even talk say for easy movement, mtcheew!

Фото профиля Van Willy
Van Willy8 месяцев назад

Girls from a good home still exist. The ambitious ones are many... Let's focus on that. Nobe everyone of them are on socials. Besides na government cause all these rubbish. Na Dem decline education and purpose.

Фото профиля chideraobeco
chideraobeco8 месяцев назад

I buy a shoe which is just an item without brains and life in it and it remains mine but I marry a woman, an adult who has brains but she's still a public property that anybody can just come and use anytime but if you call her a fool she gets angry that you insulted her 🤔

Фото профиля MadLove💕
MadLove💕8 месяцев назад

God Pls bless my wife always for me abeg. Correct woman be that oo

Фото профиля AHDIZ♓️
AHDIZ♓️8 месяцев назад

@ThaBoyYom So make we dey buy car because she normal thing wey human being suppose do 😂😂😂

Фото профиля kenzygraphicsworld
kenzygraphicsworld8 месяцев назад

Make she self appreciate me

Фото профиля Olaamide_
Olaamide_8 месяцев назад

What of the ones wey no get nude but them be isakaba👀

Фото профиля Dj Lucianovibe
Dj Lucianovibe8 месяцев назад

90 percent in the comment hold 1 or 2 nunus 🤲😁

Фото профиля 🇳🇬 Femi Ibadan 🇬🇧
🇳🇬 Femi Ibadan 🇬🇧8 месяцев назад

How is the husband meant to know his wife’s nudes aren’t with anyone? 🤔🤔🤔

Фото профиля LOYALTY®️
LOYALTY®️8 месяцев назад

Buy person car ontop normal morals human being suppose get??

Фото профиля Black panther
Black panther8 месяцев назад

Nigga just settle with a virgin and save yourself the stress

Фото профиля 🅲🅷🅸🅶🅾🆉🅸🅴
🅲🅷🅸🅶🅾🆉🅸🅴8 месяцев назад

My ex is married but her videos plenty for my phone

Фото профиля Travis
Travis8 месяцев назад

Normally I've given up on that Virgin no be option again Na to just hope say person go meet the one weh no be for the community

Фото профиля The Prince
The Prince8 месяцев назад

Is it that bad?

Фото профиля Jonesclef
Jonesclef8 месяцев назад

Dem Dey share nudes too?

Похожие видео