Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bitter truth 🤣
228,414 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
51 Kommentare

You de play wise man for container wey don land already? container wey u go carry enter Inside, offload wetin dey inside container, then you can discharge the container later😏 U too do abeg😏. See German dozen wey u miss.

🤣🤣

Guys don’t be shy to take this bold step when you’re in this situation. The honest thing she would’ve done was to ask the guy politely before coming that… “pls ooh, I don’t have t-fare to come ooh, can you help me out?”

@REALCONFIDO Ok

won't be surprised she goes back and collect's 1k change from the bike man 😭

🤣🤣

Truth is bitter

I swear

@Amicjnr carry her go back i no dey do again 😷

@Amicjnr Yes ooo

Not always true_ having money its not a yardstick in measuring liability or not_ you could still be very rich and be a liability

Gee i have nothing to say than to say don't be a simp or act like a simp else vvomen will use you That's what I can tell you as a fellow gender Thanks

@kanikwu_chuks Are you minding the fool

@kanikwu_chuks Abeg ooo

Never skip a low quality video

🤣🤣🤣 Why??

She has enough to contribute in the mean time

Because of nyarsh abi 🙄😂😂

You go send all that yansh back??

Yes oo

Some sets of humans will come here and talk about how unreasonable the guy is... Then what can we say about the gender that's always broke.

My brother na so i see them for CS Laugh want wound me 🤣🤣

Take her back ke… wey food deyvfront, abeg Make i chow first

🤣🤣🤣🤣

She will still go and be dragging the change from the bycman

Gbam 🤣

You sent all that big booty back? Won't happen in real life.

Very simple.... shameless she-goat

I swear 🤣

Bike man say na okay sir 😂

Shea bike man the do him work na 🤣

😂😂😂

Any man wey still dey send woman transport to come and see him cuz of her body. You’re a finished man. Just know say your life don spoil. Wetin she go give you? When na you go spend and she go even your gbola join. You’re the one losing. Omo! Woman go still contribute o.

But most men in reality go dey reason how to pound the babe not thinking of the current issue .

She wan use you escape poverty

Any man that avoid signs go later see wonders.

Nigerians and English. How can someone enter motorcycle 🤣🤣🤣

Omo but she get ass oo that covers everything

not completely true tho.. there are several yardstick in using to check for someone is a liability or not, not just only money oga

@B_Billo1 Wait, is that video 3gp 😢

They think everything is Yash empty 🫗

Simple. No dem before you knak dem

used to think content like this wasn't real. Whenever I came across people sharing stories about the things their partners said or did, I assumed many of them were exaggerated or created just to attract attention online.

Truth is bitter but e no reach to send her back in such manner like a worthless piece. It can be traumatizing for her. Take her in, do her well, and let her find her level afterwards. She may, while inside, explain why she’s unable to pay which may be a temporary setback.

Sure say him look that nyash 😂😂😂 Na acting sha

Ur papa na for only content e dey xup junior must swr for a after food don reach u send am back 😂😂😂😂😂😂😂

Ur papa na for only content e dey xup junior must swr for u after food don reach u send am back 😂😂😂

Always broke looking for a man to escape poverty

I go first knack sha before i pursue am, can't let that Nyash go like that

Life is simple

The guy for just pay the 500 naira then give her the remaining 1500naira when she dey go nah😂
