Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Blaqbonez Big Performer Paw Paw version 😂

66,757 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

29 Yorum

DJ JOHNNEX profil fotoğrafı
DJ JOHNNEX2 ay önce

@BlaqBonez I never see anyone wey push this Big performer reach this bro @BlaqBonez @BlaqBonez You suppose reward him energy oo Na dem your die hard b this oo

Gemini profil fotoğrafı
Gemini2 ay önce

@BlaqBonez DJ Johnnex 🙌🏿

Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬 profil fotoğrafı
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬2 ay önce

Big performer na addiction oh

Kale kale profil fotoğrafı
Kale kale2 ay önce

Abeg give me chicken version 😂

Gemini profil fotoğrafı
Gemini2 ay önce

very soon 😂

CHA$E profil fotoğrafı
CHA$E2 ay önce

Gemini, I hope say you no be atheist?😂

Gemini profil fotoğrafı
Gemini2 ay önce

why you ask?

CHA$E profil fotoğrafı
CHA$E2 ay önce

I no think say you don talk about say you go church today before and you dey always tweet for Sundays. Not like say going to church na the benchmark for belief sha.

Gemini profil fotoğrafı
Gemini2 ay önce

I don dey jam yinka ayefele & saoti arewa I no need go place of worship again 😂

CHA$E profil fotoğrafı
CHA$E2 ay önce

Real sha😂

Wonder PR😎 profil fotoğrafı
Wonder PR😎1 ay önce

😂😂😂

legendary! profil fotoğrafı
legendary!1 ay önce

e enter like maddd 😂

Gemini profil fotoğrafı
Gemini1 ay önce

😂😂😂

Valentine Agodi profil fotoğrafı
Valentine Agodi2 ay önce

@BlaqBonez 😹😹😹❤️

Abobby watch your mouth profil fotoğrafı
Abobby watch your mouth2 ay önce

@BlaqBonez Mtcheew if no be Asake walai i never hear blackbonez music before

Miyarh🌸 profil fotoğrafı
Miyarh🌸1 ay önce

This one no be performer again, this one na Big Paw Paw himself The way this small guy dey push the song, even the motorcycle dey feel am 😂😂

classic ⚜️entertainment profil fotoğrafı
classic ⚜️entertainment2 ay önce

This hit better 📌📌

Nitsuj profil fotoğrafı
Nitsuj2 ay önce

That song is overrated

mayor profil fotoğrafı
mayor2 ay önce

E no enter abeg

Dr profil fotoğrafı
Dr1 ay önce

@BlaqBonez find this guy something he don promote this ur song like mad don't be stingy baba Na him make we self stream am

Mana🍀 profil fotoğrafı
Mana🍀1 ay önce

IRL the biggest performer na Pawpaw

Grace Na Water profil fotoğrafı
Grace Na Water1 ay önce

Wetin Paw paw never act ??

ola 🇺🇸 profil fotoğrafı
ola 🇺🇸2 ay önce

Wahalaa 😂

Dr. Uzoma Alaneme profil fotoğrafı
Dr. Uzoma Alaneme2 ay önce

Paw paw na Legend! 🔥

king Ejindu C. kosiso Osisinamiego profil fotoğrafı
king Ejindu C. kosiso Osisinamiego1 ay önce

Pray for his opponent cos this guy is coming to replace him. Good music has finally arrived. Chosen One…Osisinamiego…

Yamin world wide profil fotoğrafı
Yamin world wide2 ay önce

@BlaqBonez 😂

Senpai profil fotoğrafı
Senpai1 ay önce

All day long

ՏYᑎTᕼᗴՏIՏ profil fotoğrafı
ՏYᑎTᕼᗴՏIՏ1 ay önce

Apt this so accurate

Brizzy profil fotoğrafı
Brizzy1 ay önce

🤣🤣🤣

Benzer Videolar

Na only blue film Paw Paw never act 😂
0:43

Sensitive content

Na only blue film Paw Paw never act 😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫

224,027 görüntüleme • 1 yıl önce