ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Blaqbonez go too disturb! hear flows ๐๐ฅ
41 ๆก่ฏ่ฎบ

this werey good gan

he bad gan

Hope no be another rapper babe Dey him side so

anyhow wey e be make we pay attention to the lyrics ๐๐

Boy is too good! ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

For real

@soladaloris He get Aura I see why odumo babe still wan chop am

@soladaloris He get OT join

Wetin girls go use this song do for TikTok ehn ๐๐

Bro sabi d!eeeee

he no dey disappoint

Na real rapper be disโค๏ธโ๐ฅ

we can hear everything heโs saying clearly and his flows..

Please what did @BlaqBonez mean by "she wanna hop on my Willy Wonka" ???

@BlaqBonez I wish this guy know the kind love I get for am baba just day fucking creative

You dey use Emeka play before?

I don come out from the โsex narrative Delusionโ wey dey fly from timeline na this guy una wan dey force down my throat say him get Flows,rhythms,steeze,Melodies,songs for mouth and motion pass Odumo omo make all of una go sitdown for Gutter ๐๐ Blackbonez no reachhhhhhhh!!!!!

Are you hungry?

He no get mate

Walahi ๐๐ฅ

I need this one too

No be to dagger am or butcher

Na Emeka get 26'

Oya we day wait ๐ฅ

Odumo don enter whining

I like Emeka ๐๐๐

This guy ba small petiti as how na bro๐คฃ๐๐คฃ๐

See who OD won diss ๐๐

@BlaqBonez I need what Blaq smokes๐ซ

@BlaqBonez

๐ฅ

๐ฎโ๐จ yeah Iโm running this back

Hot boy szn ๐ฅ

@BlaqBonez Flows de over flow

emekaa

For those asking what โWilly Wonkaโ means

Blaqbonez too sabi

@BlaqBonez E too tap ๐ฅ

Big performer ๐ช๐ซก

I swear

Walai ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
You go hear Kese and you no go dance ke? Impossible ๐๐ฅ๐ฅ
BASITO
314,787 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
