Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

BLAQBONEZ HAS A HIT ON HIS HANDS! 🤯🔥

1,153,500 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von lcamant
lcamantvor 1 Monat

When blaqbonez Said If you both can end my career then i never had a career in the first place i felt that Him too believe him sef 🔥🔥

Profilbild von JAVELIN
JAVELINvor 1 Monat

@BlaqBonez Na Blaq dey hot this period. Still can’t get over Chanel with Asake 🔥

Profilbild von Spencer Obigho
Spencer Obighovor 1 Monat

@rebelwav Azin ehn, see jam abeg! You dey hear song!! Better club Banger!

Profilbild von INVICTUS
INVICTUSvor 1 Monat

Make hin rap 'Na me dey kpansh thier Babe!'😂😂 Make odumodu use like three weeks crashout again

Profilbild von Paul Ifiora
Paul Ifioravor 1 Monat

Mk he add Suono Sai or Zaylevelten join the bop omoo🥶

Profilbild von ergaster
ergastervor 1 Monat

@BlaqBonez His flows are always on fire

Profilbild von name
namevor 1 Monat

You are so talented amazing o ti lo @BlaqBonez

Profilbild von Movic olalekan
Movic olalekanvor 1 Monat

BlaQbonez Wizkid said make una no fight again o ❤️🦅🤲

Profilbild von 333
333vor 1 Monat

Odumo is that your babe in the background wash very well

Profilbild von LicensetoBuild with Ai 👾
LicensetoBuild with Ai 👾vor 1 Monat

This boy is too good. I wonder how the comparism started in the first place

Profilbild von OluwapelumiGiran🪖🪖🪖
OluwapelumiGiran🪖🪖🪖vor 1 Monat

OD go tear ACL😂😂

Profilbild von Nicholas
Nicholasvor 1 Monat

@BlaqBonez Sometimes you go think say blaqbonez nah upcoming artist

Profilbild von MerLeeQ Knows
MerLeeQ Knowsvor 1 Monat

God See Range na. We know someone whose albums and songs still sound the same since 5yrs ago. Emeka don Dey run this P from back when? From 2go. From the days of Terry the Rapman competition. From Ikoyi. Ah. None of these Gen Z nursery rhymes

Profilbild von ÒLATAYÓ
ÒLATAYÓvor 1 Monat

This jam go to blast inside car ajeh on a motion ur speaker go wan tear but e no go tear chai 🔥🔥🔥🥰

Profilbild von HUGO
HUGOvor 1 Monat

@BettLoyal The song has been in my head throughout today, so fair it’s a banger!!

Profilbild von Emmanuel Chizi
Emmanuel Chizivor 1 Monat

Blaqieeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeedeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Wound me guyyyyyyyy🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Profilbild von Henrygiftsonz
Henrygiftsonzvor 1 Monat

Ok na rap be this or na singing, I thought he is a rapper ?

Profilbild von Hone
Honevor 1 Monat

This one nah hit ??? Dey hype rubbish there

Profilbild von iloveyourmummyjsyk
iloveyourmummyjsykvor 1 Monat

na blaq, e go tap normal

Profilbild von I fhink it's kelsey
I fhink it's kelseyvor 1 Monat

If him just diss wiz omor everywhere go scatter

Profilbild von Bet🍃Jungle💨®
Bet🍃Jungle💨®vor 1 Monat

You gat drop this HIT @BlaqBonez 🔥🔥🔥

Profilbild von Layinka 🕷️
Layinka 🕷️vor 1 Monat

God go punish u hypetribe 😂 nah this rubbish u call hit

Profilbild von 𝓣𝓼𝓾່ࠡࠣ𝓷𝓪𝓶𝓲
𝓣𝓼𝓾່ࠡࠣ𝓷𝓪𝓶𝓲vor 1 Monat

Can we get another Asake feature?

Profilbild von zenDrx
zenDrxvor 1 Monat

Hope say no be odomudu babe wan Dey on your wilky wonka 😹

Profilbild von p..😎
p..😎vor 1 Monat

@plumpymodel Mid

Profilbild von Evans Erys
Evans Erysvor 1 Monat

After Chanel, BlaQ just Dey para, dey hot, dey top, dey Firedownnn!!!! 🔥 🤩🤩🤩💯

Profilbild von Immortal Stat
Immortal Statvor 1 Monat

Blaqbonez vs Odumodu: The Numbers Are Brutal

Profilbild von Ebi
Ebivor 1 Monat

E big pass normal abi? Make O.D nor hear that line o

Profilbild von Mr Oloba
Mr Olobavor 1 Monat

This is why Odumodu would always be bigger than BLAQBONEZ This song is good, but slowly you get tired of listening to it, and that’s always been the same for most of Blaq songs BLAQBONEZ should start doing better and give us songs that we will never get tired of listening!

Profilbild von kurovybzz
kurovybzzvor 1 Monat

The biggest songs are already OUT!

Profilbild von IO
IOvor 1 Monat

Omo,see wetin hihhop don come to.😔

Profilbild von Emmanuel
Emmanuelvor 1 Monat

I love how he switched and bend effortlessly with the current burti vibes trend Smart guy

Profilbild von LIVING_LEGEND60 🐐
LIVING_LEGEND60 🐐vor 1 Monat

He sabi gan

Ähnliche Videos