Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
BLAQBONEZ HAS A HIT ON HIS HANDS! 🤯🔥
1,153,500 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

When blaqbonez Said If you both can end my career then i never had a career in the first place i felt that Him too believe him sef 🔥🔥

@BlaqBonez Na Blaq dey hot this period. Still can’t get over Chanel with Asake 🔥

@rebelwav Azin ehn, see jam abeg! You dey hear song!! Better club Banger!

Make hin rap 'Na me dey kpansh thier Babe!'😂😂 Make odumodu use like three weeks crashout again

Mk he add Suono Sai or Zaylevelten join the bop omoo🥶

@BlaqBonez His flows are always on fire

You are so talented amazing o ti lo @BlaqBonez

BlaQbonez Wizkid said make una no fight again o ❤️🦅🤲

Odumo is that your babe in the background wash very well

This boy is too good. I wonder how the comparism started in the first place

OD go tear ACL😂😂

@BlaqBonez Sometimes you go think say blaqbonez nah upcoming artist

God See Range na. We know someone whose albums and songs still sound the same since 5yrs ago. Emeka don Dey run this P from back when? From 2go. From the days of Terry the Rapman competition. From Ikoyi. Ah. None of these Gen Z nursery rhymes

This jam go to blast inside car ajeh on a motion ur speaker go wan tear but e no go tear chai 🔥🔥🔥🥰

@BettLoyal The song has been in my head throughout today, so fair it’s a banger!!

Blaqieeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeedeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Wound me guyyyyyyyy🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Ok na rap be this or na singing, I thought he is a rapper ?

This one nah hit ??? Dey hype rubbish there

na blaq, e go tap normal

If him just diss wiz omor everywhere go scatter

You gat drop this HIT @BlaqBonez 🔥🔥🔥

God go punish u hypetribe 😂 nah this rubbish u call hit

Can we get another Asake feature?

Hope say no be odomudu babe wan Dey on your wilky wonka 😹

@plumpymodel Mid

After Chanel, BlaQ just Dey para, dey hot, dey top, dey Firedownnn!!!! 🔥 🤩🤩🤩💯

Blaqbonez vs Odumodu: The Numbers Are Brutal

E big pass normal abi? Make O.D nor hear that line o

This is why Odumodu would always be bigger than BLAQBONEZ This song is good, but slowly you get tired of listening to it, and that’s always been the same for most of Blaq songs BLAQBONEZ should start doing better and give us songs that we will never get tired of listening!

The biggest songs are already OUT!

Omo,see wetin hihhop don come to.😔

I love how he switched and bend effortlessly with the current burti vibes trend Smart guy

He sabi gan





