正在加载视频...
视频加载失败
Blast😂😂😂😂
21,883 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
27 条评论

Calm dawn we still dey for your matter with timaya

You don brighton your mood na since u jump on baba Timaya for stage.

I hear say you chop Timaya Plantain

Still not bad, because all through the match I no see where their goalkeeper rush hug Timaya. As an entertainer wey him be!

Don’t distract us from what’s going on between u and plantain seller

Why I cum dey see this woman for my fyp hope my life never spoil 😂😂😂

This ugly, if I were to be your so called husband by now Timaya would be having a second wife that’s if he’s married thou. Shameless woman

No change topic abeg we still dey on your matter

Industry Free Wifi Toto Timaya Don Chop Ikechukwu Don Chop Mr Jellof Don Chop E remain me wey never Chop As you’re going around sharing that Industry TOTO, remember to put boundaries make Ikechukwu fit breath. That your lazy husband is a shame to humanity. Why marry Olosho🙄

Entertainer us with Ruger abeg.

Omo this girl na real man oo how e huband dey do for house

Enter house 🏠 you dh f your hubby nh simp big time married woman wei deh Zuzu if yiu be igbo lady nh your mama house 🏠 you go don dae since mugu

Ride on Ma'am I love this

If you stop this content I go fight you oh. The vibes to pure. Area wil represented 😂😂😂😂😂😂 Asena

I love you momma 🤣🤣💙💙💙💙💙 COYB💙💙💙💙

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 everywhere become brighter

You for shout asawana instead

You dey give me better sports vibes

Allow brentford ke... Dem work us oh 😃😃

Hi Arsenal fans, have a Brighton night rest

Chelsea fans de think upside-down at times ehm see as you de talk like say we de lose ever since

😏🤔🤔🤔

Na just one game , chilllax

Woo woo girl..

😂😂😭😭😩😩

You say Chelsea let Brentford do wetin 🤣🤣🥺

Wasted woman lol, you self go dey claim mentor 😂

