ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Bloopers, shooting this was so much funn ๐๐๐
57,800 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
48 ๆก่ฏ่ฎบ

omo I been think say e been easy credit to the guy offering back up

No be lie ๐ญ๐คฃ

Bro see that guy wey dey follow you run this p, I pray both of you make it big. Idk him but real guy โค๏ธ

Amen ๐๐ฝโค๏ธ

โDOCtor is here โ dey steady burst my head ๐๐ฅ

๐คฃ๐๐ฝ๐๐ฝ

Content creation no easy Shout to your friend he is a real supporter โค๏ธ

โค๏ธโค๏ธโค๏ธ

Well done to the hype man of the hype man ๐๐พ

that awkward part where the landlady cut the video when the vibe was just setting in๐๐ญ

No be lie ooo ๐ญ๐คฃ

Multitasking Doc. ๐

I always laugh anytime I come across this video ๐๐

๐คฃ๐คฃ

I hope you go farther than this man ๐ rooting for you ๐ช๐ป

Boboyi ๐๐ Sha ma cook lo!

Yes sir ๐ญ๐คฃ

Omo content creation no easy๐

You have a real bro supporting you๐ซก

This part Dey always burst my head โMan wey Dey find pikin no Dey wear tight boxersโ ๐

Kudos to the guy behind the scenes

See good friend.โค๏ธ

No be lieee ๐ญโค๏ธ

love itt๐

Thank you

๐๐Omo e no easy

โค๏ธโค๏ธ

Too funny๐ญ๐ญ

Content no easy o

Damola joorrrr๐น๐น

๐ฅฐ๐ฅฐ

I love thisss Omgg๐โค๏ธ

Friends that support >>>>

Damola jooorrr ๐๐

Donโt mind landlady jare No dulling Je komagbo

@baamiidelay Where I fit see the original video ๐

Damola Joor ๐คฒ๐ฟ๐

Omo๐คฃ๐คฃmuzz me The edit alone, so many cut and join.. e sharp ๐คฃ๐ฏ

๐๐๐

rooting for youuuuu๐ญ๐๐๐

Thanks Batman

I genuinely love your content, Damola ๐ God bless your friends behind the scene. Their support and advice clearly made a difference. ๐ My people, abeg. Follow for follow. Donโt talk to me nice ๐๐๐

๐โค๏ธโค๏ธ

Damola joor

Doctor headache dey do me for your video ๐ญ๐ญ

"Sir, Dr Damola can see you now Did you just say Damola? No oooo him go use my kidney do giveaway๐ซ๐ซ"

That your friend na real gee! Letโs see him๐๐คญ

Send me gift donโt talk to me nice ๐ฅโ๏ธ
