Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Blord don carry another one come o, Bluetooth speaker wey dey talk pidgin 😭😂🫵🏽
171,584 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Why I go buy speaker wey dey speak pidgin??? 😂😂

This guy no dey rest 😭 next week e go launch slippers wey dey give financial advice - VDM dey come

I go on speaker, na Blord voice I go dey hear😂

If E wan off , e go say I dondie

At this point he is just trying to prove a point and it is not working

Low battery 😂 Una get light?

BLORD is now wise; if it was then, BLORD would've mentioned the price, packaged it. Fear of VDM is the beginning of wisdom 😂

If you off ham I don die🙆♂️😭😅😅

While VDM wan ship 2 cartons of dagbo iPhone ☺️😂

The matter still long😂😂😂

We fit fight if I come your house and your speaker Dey follow me talk this rubbish

Regardless of what may or may not, You just gotta admire his work hectic.

Vdm will soon come for this one, that guy d!slike seeing Igbo people happy, his fans are all an!mals

Person for TikTok say if e off, Bluetooth go say “I DUN DIE MY FANS”

Bluetooth when battery is low and about to off: > "I don die"

Nothing China no fit produce ,just describe it😹 This will help local uneducated ppl

Blord wan kee us the weyrey don go bring omo Igbo jbl 🤣🤣🤣🤣

Omo the way blord de hustle now go tell you say street don hard

Vdm observing from afar 😂😅😂

One thing is for certain, y’all exposing to the world that Nigeria is a consuming country and dependent country. Even down to crude oil, they export it and bring back refined products. This is why there will always be inflation. Agricultural products that we do export before, it has reduced, down to rice, apple, turkey wings, it’s all imported.‼️‼️‼️

Laslas, Na Blord and VDM go scatter this our beloved country 😀

Blord na Chinko Igbo version 😂

i don off , burst my brain 😂 😂

This means that Verydarkman was right about him 😂 So is he selling this one again so he doesn’t get bored or why? 😂

There’s nothing innovative about this, dude just using his feud with VDM to stay relevant and to make money through his handles

A full blooded business man. Keep making your money while some people dey make cho cho cho.

We no go buy from you thife

No be XR to 17 him hold so

If e wan off, e go say I don die my fans 😂

VDM looking at Blord knowing very well it’s voice note and not the MP’s voice😂💔

Omo the struggle....

"I don on" 😂😂 I go first ask who sell grandpa for Una, if I hear this in your house.

This guy and financial mistakes eeeh... If no be one or two things that keep him moving, Baba for don go down. If you're doing investments, pray make where you're getting the money for investments no close.

This guy na real Ibo business man
Benzer Videolar
Dey don run VDM and Blord edit o, the beat sweet dai 😭😂❤️
Oyindamola🙄
139,269 görüntüleme • 11 ay önce
