Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Blord don dey convert iPhone xr to iPhone 18??
49,013 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

Only fake ass people though — why do you need to fake it if you don't have it? At this point, only a few are original. The world is filled with so many fake asses — stay real and stay original. You don't need to use an upgraded phone or an upgraded version of a car, you only need to use what you have and stay true to the world or yourself — fake it till you make it would only increase your lifestyle cost.

Hope he has plans to convert Xr to Duo?

This guy needs to be arrested. He is doing too much. What is this?

Mumu people we still use money buy am

@chameleon_fr This egbon no get level

I love this ❤️😍

@tuscy_0 Until Apple have his time

The thing I was nervous about turned out beautifully.

@tuscy_0 I talk am say xr users still get hope.

Full time ⏲️ 😋

This one useless gan

😂😂😂😂😂 make una call VDM

What if I bring my own iPhone xr , how much e go be ?

I Dey wait for when e go turn xr to that ome wey Dey fold

😂😂😂😂😂

This one don start again

No dynamic island 😆😆😆

lol 😂

This guy na werey. My Igbo people no too get sense

This igbo man don come again.. And the thing wey dey pain me pass na those insecured human beings wey dey buy the converted iPhones.

Okay

"As an Igbo man", is this what Igbo people do? Nonsense

At this point he doing too much but then again as a business man>>>>😂😭

VdM will announce very soon 😂

Hope him no go cry tomorrow when china begin reduce price

This guy need to be arrested for promoting fake life

This is stupidity
